Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido come get your Grammy.
66,717 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Una wan use am farm PR Grammy again ? Lemahooooo

He deserves it I pray 001 get it this time

David passion is felt in every beat and every lyric.

Sometimes you don't deserve that pity when they come for you. You're just a banger boy and nothing more

For sure this year nah e year

davido and grammy in the same sentence is crazy 😂😂😂

Exactly na why e be 001

This one na bad grammar 😂

Go carry am give am now

The song too good

Now that’s an evergreen song

Time will tell 💯🫶

He deserves one frrr

na every year una dey go for am?

Up Davido!!!

i have a feeling he’s going to get it frfr

Una don make Davido suffer o

He’s coming

The win is coming

You be bae person 😂

This is why Davido will always be a legend 🥹💯

Wait oo na him get song😭😠

Grammy wey dem dey use play hide and seek with 001 since 2017

Davido na Baba ❤️🌹he should take his flowers 🌺💐

No be lie sha davido really cook this year 👏

Grammy is smelling on him fr🤩🔥

Indeed!!

I think the song deserves it

GRAMMY IS COMING HOME...ORIADE 👑🔥

Nakupenda na pure vibes man

Unc doing everything for the Grammy

Na Davido get song? Shaa mk una whine am again

This is ittttt
Benzer Videolar
Obi is divine. Last Last Big Tems Wizkid Grammy Davido
preach love ❤️
113,761 görüntüleme • 3 yıl önce
