正在加载视频...
视频加载失败
Davido sef no small at all 😂🔥
16 条评论

Prin$e Dinero💰1 天前
When davido drop this song Asake still dey use leg trek up & down for lagos, even u wey be asake fan know no say artist like asake dey exist... u think say wey local🤣 nah global artist davido be

Gemini1 天前
on top uhuru?? 🤦🏿♂️

GT1 天前
But How come una dea use all this new Cats dea compare this man? Davido has more hit songs than any Afrobeat artists

Oshe dml 🪖1 天前
You want make him de feel big

Gemini1 天前
Na mumu man

Pellz nation1 天前
The song disturb gan

21st Century Fela🔥🪖🎖️1 天前
At all OBO STAYS OBO

X user1 天前
@Nani94275548468 Lenu Iwo lowlife

RAZAKHOOD🪖1 天前
No cap🔥

NVM 🦍🪖1 天前
Obiyo sef don try oo😂😂😂

I_AM_YOUNGKOLLEH🖤✨1 天前
And rip 🪦 to the mafizokolo guy

THE VIICE EXCHANGE1 天前
E never small for day one

Bigpuncho🪖1 天前
You this boy? 😂😂

Gemini1 天前
yesssssss

Kaychee1 天前
He de try

tradingwhore1 天前
Where did all his swag go????
