Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Enjoyment no pass like this 😂💔
175,230 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Collect small soft drink then collect small soft air😂

Better scope fr 😂

This is what we call soft life😂

Life no hard 🤣🤣

Na him turn jare

Soft life

Omo wetin be this😂😂

Aje no stress

enjoyment wan wound am😂😅

Aura wan kpai d werey

Soft life

Breeze deeh Fantah deeh Jakuzzi deeh Steeze deeh Broskiee living it up...🤝🤣

Chilliest dud in the hood

Big man 😄

Na this kind people dey make am. No pressure, just contentment and growth.

He no pass oo

I dey tell you

Abeg na 😭

@StreamviDL help download video for me

@GinjarTV Wetin funny pass na why Fanta dey inside coke bottle? 🤣

See am🤣

I no pray for this kind enjoyment o

People wey flex pass like this no reach 5

Nbl

@o_shxd 😂😂😂

You no lie

Premium enjoyment

This one na from grace to grace o( from fanta to fan) enjoyment choke o

@pluz234 @Its_justme_izik 😂😹

Na joblessness dey cause all this 😂

😂😂😂

@TweetHunterIO download video

😂😂😂

@xviddownload download video

@undespicableice @Daviddbomb I dey tell you 😁
