Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
De General drops a New skit 😂😂
89,634 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

He no dey do something wey I go regret say I waste my data on, he too good 😊

Make everybody dey do as dem like

🤣🤣this is a matter of "Fear Man, Fear woman" because all of them dey waka oo

Him no dey ever miss

This guy dey pa mi

This skit no funny abeg. Wetin be this

This guy na werey😂

No be this gal them jus call industry obough

He too sabi 😂

I dont laugh make I almost vomit wetin I dey chop 😂😂

This guy ehn 😂

De general ❤️

She too good

You push me I push you😭😭😂😂😂

😂😂😂

You push me!!!!!.........

@johnson_morak You do me I do you

He too sabi

And this wack content sweet baa

😂😂

Bro choose to pay evil with evil lol violence is the freaking fucking way 😂😂

Me I no dey watchv

Men are dogs!!!😂

Ahh 😂

Akara 4 Akara

General na werey 😂🤣🤣

@abazwhyllzz

Guy 😂😂😂😂😂😂😂😂 instant karma 😂

Skit legend

all these una skits with woman is already boring

😂
