Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
DE GENERAL drops a new SKIT 😂
Комментарии: 31

🤣🤣🤣🥵🥵🥵 That part where he said For girl way you don't spoil her life who you want leave for for is very interesting 🤣

You put girls for high maintenance like GWAGON you wan con breakup. Such girl can never cope in any relationship again unless she meet a better money spender which is rare.

Hahaha 🤣😂😂 na once I shout Jesus when I hear 20m every month

As a man if jamb this kind girl wey her ex don spoil with money abeg just let her go 😂😂😂

Na only Noble fit date this one

This is reality oo, few years ago my cousin was dating this particular girl, he use money scatter the girl life , but later got married to a different more decent girl, so the ex girlfriend told me that she can't date someone else, that my cousin has spoiled her life .

I no go join her beg keh 😂😂😂

Leave her alone you no dey see her belle

Them go spoil these girls finish con leave am for poor man pikin

Who go marry all these babes way men like Noble done spoil their life?

Asin ehn .. her mouth don wide already take ur thing. Back abeg o🤣🤫

😆 🤣 😂 😹 😆 🤣

E don Dey thief humble moves

I just like the way u Dey squeeze face talk about the 1x

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂 tight settings

General 💯

Oboy e😂

Guyyy😂😂😂🙆🏾♂️

That Burnaby sound😂🤣😜

Dey with your thing oo 😹

I fuckin love you Man

Na over do the put man for trouble 😂

Clear fact 😂😂

Noble can never be okay for doing all of that in about just a month 🤣🤣are you serious 🥵🥵

😂🤣

It’s not funny

More reason why there are millions of girls stuck in t%xic relationships/marriages because they can’t find a replacement that can keep up with the standard their t%xic man have put them.

😂

Noble please joor 🤣🤣

She will comply
