ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
DE GENERAL drops a new SKIT ๐
31 ๆก่ฏ่ฎบ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ฅต๐ฅต๐ฅต That part where he said For girl way you don't spoil her life who you want leave for for is very interesting ๐คฃ

You put girls for high maintenance like GWAGON you wan con breakup. Such girl can never cope in any relationship again unless she meet a better money spender which is rare.

Hahaha ๐คฃ๐๐ na once I shout Jesus when I hear 20m every month

As a man if jamb this kind girl wey her ex don spoil with money abeg just let her go ๐๐๐

Na only Noble fit date this one

This is reality oo, few years ago my cousin was dating this particular girl, he use money scatter the girl life , but later got married to a different more decent girl, so the ex girlfriend told me that she can't date someone else, that my cousin has spoiled her life .

I no go join her beg keh ๐๐๐

Leave her alone you no dey see her belle

Them go spoil these girls finish con leave am for poor man pikin

Who go marry all these babes way men like Noble done spoil their life?

Asin ehn .. her mouth don wide already take ur thing. Back abeg o๐คฃ๐คซ

๐ ๐คฃ ๐ ๐น ๐ ๐คฃ

E don Dey thief humble moves

I just like the way u Dey squeeze face talk about the 1x

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐ tight settings

General ๐ฏ

Oboy e๐

Guyyy๐๐๐๐๐พโโ๏ธ

That Burnaby sound๐๐คฃ๐

Dey with your thing oo ๐น

I fuckin love you Man

Na over do the put man for trouble ๐

Clear fact ๐๐

Noble can never be okay for doing all of that in about just a month ๐คฃ๐คฃare you serious ๐ฅต๐ฅต

๐๐คฃ

Itโs not funny

More reason why there are millions of girls stuck in t%xic relationships/marriages because they canโt find a replacement that can keep up with the standard their t%xic man have put them.

๐

Noble please joor ๐คฃ๐คฃ

She will comply
