ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Delete allโฆ๐๐๐๐
108,610 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
30 ๆก่ฏ่ฎบ

"Na still barca boys win the world cup " person wey catarrh full e nose

So all those goals for nothing Delete that draft!!! Make we go the goat well ๐

Send soup come this side o, this Ogufe must go round ๐

No where to hide

I think say him name na Chibuzor which one be Barnabas ๐คฃ

@wise_tg Can you delete this for me ?

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Where is the lie? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ I deleted mine the moment they went 90 minutes without any shot on target.

My GOAT already have a World Cup,Yamal already have,Wetin Ogunmepon get?๐๐๐๐

๐๐๐๐

@George_of_life ๐๐๐

Nothing sweet me pass that Barnabas wey you dey call am

No mind them. Kombo self follow dey shift goalpost ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na Messi you call Barnabas??? ๐

Day go break una go come answer questions. He say na delete draft ๐๐๐ When una celebrate this one finish. We go get una goat time.

@c_mobike wetin you call Messi Chinwo? ๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Here you go โ

Them wan whine us ๐๐๐

@chukwumasammy7 ๐ญ๐คฃ๐คฃ

@Appahcinno them dey talk to you bros

Bullet for @ultimate_kombo He is saying Barcelona won it but he wanted the goat debate to be over ๐๐๐

Patronize us today

@BarhWrister Who be barnabas again nau?๐๐๐๐

@AlexOke37068164

Them talk say na family matter but Messi dey cry ๐

๐๐๐๐๐๐draft ghost today

Pain wan kill them ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

All I see in this guy is @Alfiee_slt

Go start cook that yam oh ๐

I swear

Dem no need am but Messi cry๐
