Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I never delete the video 😂😂😂😂😭
209,494 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

@Ruqqoyah77 God go punish T.I Blaze he really come here dey talk say dem no dey same level 🤣🤣

@Ruqqoyah77 Bruhh burst my brain 😂😂😂😂😂

I want to be there rn bro😂😂😂 See as everyone dey chop Ballo guy😂

E sweet

Na that egbon wey wear red enjoy the party padd walai

He don dey alright 😂

Walahi na like this I dey do for party anytime dem play ham 😭

😂😂😂😂

I watch like 5times, let me see your hands.

@Mide__M Pure joy 🤩

@Mide__M Nbl 😂

Ballo the werey good scatter

Them no dey put phone for pocket for this kind settings

Omo i miss the song with this instrumental, the new release is ass

@refugeeonearth3 The guy on red enjoy the party gan

@refugeeonearth3 He don soak nau 🤣🤣🤣

Ballo

Before nko😂

Too sweet 😂

mad song ❤️

@itzhollar404 Ballo Omo e good like mad

wetin be the title

Jungle by balloranking

why i just dey hear am for the first time

😂😂😂

lol, not much of a fan sha

Na why and he no serious again

yhyh..i fuck wit few of ein songs actually

Marital issues, I think... tough

Title of this ballo jam Abeg 🤲🏻

Na Ace house be this for Kwara poly

Ace club ❤️

No belittle my ballo ooo!!

See as I dey sing along😂

Tiktok girls crush 😂

Baloranking is underrated

O gbemidebe

Omoo na dope jam be dis oo 😂

balo. he can play

Name of the song?

Ballo, serious player!

Receipt choke

Baloooooo

Ball oo

Abeg Wetin be the name of the song pls. @Ayomide0078

Zero pa 💜🤝

Ballo! he good scatter
Похожие видео
Sensitive content
I can never delete this video from my phone 😭 😂 😂
PaPa J 𝕏
968,250 просмотров • 10 месяцев назад
