Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Delete all…😂😂😂😂
108,610 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

"Na still barca boys win the world cup " person wey catarrh full e nose

So all those goals for nothing Delete that draft!!! Make we go the goat well 😁

Send soup come this side o, this Ogufe must go round 😂

No where to hide

I think say him name na Chibuzor which one be Barnabas 🤣

@wise_tg Can you delete this for me ?

🤣🤣🤣🤣 Where is the lie? 🤣🤣🤣 I deleted mine the moment they went 90 minutes without any shot on target.

My GOAT already have a World Cup,Yamal already have,Wetin Ogunmepon get?😂😂😂😂

😂😂😂😂

@George_of_life 😂😂😂

Nothing sweet me pass that Barnabas wey you dey call am

No mind them. Kombo self follow dey shift goalpost 🤣🤣🤣🤣

Na Messi you call Barnabas??? 😂

Day go break una go come answer questions. He say na delete draft 😂😂😂 When una celebrate this one finish. We go get una goat time.

@c_mobike wetin you call Messi Chinwo? 😂😂😂😭😭😭

Here you go ✌

Them wan whine us 😂😂😂

@chukwumasammy7 😭🤣🤣

@Appahcinno them dey talk to you bros

Bullet for @ultimate_kombo He is saying Barcelona won it but he wanted the goat debate to be over 😂😂😂

Patronize us today

@BarhWrister Who be barnabas again nau?😂😂😂😂

@AlexOke37068164

Them talk say na family matter but Messi dey cry 😂

😂😂😂😂😂😂draft ghost today

Pain wan kill them 🤣🤣🤣

All I see in this guy is @Alfiee_slt

Go start cook that yam oh 😂

I swear

Dem no need am but Messi cry😂
