Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Don't try this at home

307,816 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Chukwu-Tosin
Chukwu-Tosin1 день назад

Wasting? Na prison you dey stay? See as e just dey open door to another foor

Фото профиля OloYeOfiKoTuN
OloYeOfiKoTuN1 день назад

I thought the bastard was going to try it on his own car...Just Jesus Jesus Jesus na lie. Which kind video be this?

Фото профиля Mister Sabi
Mister Sabi1 день назад

This guy na weyrey He no dey go try anything, baba just dey go round him house dey open doors dey shout “Na lie” 😂😂

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog1 день назад

Bros, I was waiting for the car part, but this man just dey do house tour shouting “Na lie” like the doors offend him 😂 How many rooms una get inside that compound?

Фото профиля RataPip
RataPip1 день назад

If I try it at home, will you kill me?

Фото профиля Precious_Yeth
Precious_Yeth1 день назад

How many doors Dey this guy house 😭

Фото профиля Baby Pluto
Baby Pluto1 день назад

Which one be na lie? Oga do wetin you wan do you dey waste my data

Фото профиля AMBLESSMAX
AMBLESSMAX1 день назад

You never reach since?

Фото профиля Lawal Sodiq
Lawal Sodiq1 день назад

How many door did werey open to go outside

Фото профиля DEWUMI IBERU F.C.B💙❤️
DEWUMI IBERU F.C.B💙❤️1 день назад

I don even forget wetin him one go do outside 😂😂💔

Фото профиля Jabari
Jabari1 день назад

That guy na fool,see as I they wait 😭

Фото профиля N.W.A.F.O.R
N.W.A.F.O.R1 день назад

Guy u don open like 10 doors now...na for castle you dey live¿

Фото профиля raffHELL
raffHELL1 день назад

Challenge accepted.

Фото профиля Elocity
Elocity1 день назад

Where can I see that iron

Фото профиля Olapeju Emmanuel
Olapeju Emmanuel1 день назад

Where he con dey waka go since? Guy opened like 7 doors and still not outside

Фото профиля REAL B177Y MADRID🤴🇳🇬🇦🇪🇺🇸
REAL B177Y MADRID🤴🇳🇬🇦🇪🇺🇸1 день назад

You and that your tiny corridor abi na passage I go call am. Mugu😂🤣😂😂

Фото профиля SPACE
SPACE1 день назад

I get anger issues I fit bust this boy head

Фото профиля Uncle K
Uncle K1 день назад

Why him wan sniff the phone through him nose I mean why nose go be like Lagos canal 🤔

Фото профиля Nenaszn
Nenaszn1 день назад

Where tf is bro living 🥴

Фото профиля ELNICK GLOBAL
ELNICK GLOBAL1 день назад

Just try it and spoil your car

Фото профиля Maye Chat 🆇
Maye Chat 🆇1 день назад

Na inside cave you da stay inside your house ?? 😏

Фото профиля Papzino
Papzino1 день назад

Why u dey show us your nose instead of car 😂😂

Фото профиля Joey_kings🤴🏻
Joey_kings🤴🏻1 день назад

Baba you dey crase😄

Фото профиля Raphael senyo
Raphael senyo1 день назад

The power of Resonance; Tuning Fork. Physics 😅

Фото профиля ULTRALORD
ULTRALORD1 день назад

🤣🤣🤣 Fuuuuuu , I knew it was a scam when e opened like 4doors

Фото профиля OyeniyiSB
OyeniyiSB1 день назад

You are very stupid

Фото профиля Westside
Westside1 день назад

Make i go try am with my neighbor car Guys i dey come

Фото профиля Oseni Insights
Oseni Insights1 день назад

Nah come house you dey like this so....

Фото профиля timegowon
timegowon1 день назад

The power of vibranuim

Фото профиля Samson The Strongest
Samson The Strongest1 день назад

Na you suppose do seven doors

Фото профиля Frank
Frank1 день назад

You can try it at home, on YOUR OWN CAR, don't try it on your father's. I no wan hear say na me send you. Akachakwa'm!