Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DR AKAJIUKWU IN THE HOOD 😂😂😂 ( NIGHT EDITION)
78,391 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

cheffingking2 yıl önce
SHARE WITH FAMILY AND FRIENDS 👥😂

Amans_032 yıl önce
I don’t know if it’s just me but I love it when he says ‘Tadah’

Klinton Of Ph2 yıl önce
You don go collect one for this night😂😂😂na when this product no work first

Ezenwata okeke2 yıl önce
Bro you no funny again like before

Mazi2 yıl önce
DR Akajikwu show us failed markets to na, no be only success stories we wan dey see

LemonadePapi🍸2 yıl önce
Sererewarara na that sound dey kill me 😂

G.O.E2 yıl önce
Wait.. Shey na every girl no dey commot water 🤔?. Cuz na this akanchawa all of dem dey carry.

OLUWADARASIMI👏2 yıl önce
Oga I don Dey carry this your product for head every seconds Kokolet and Akanchawa 😂😂😂

🦅OLoROGuN_oF_DeLtA👌💯2 yıl önce
Dis guy na junky... See as he carry rice for head😂😂😂

Smith2 yıl önce
Come tomorrow 😂 😂 😂 Awon oni shina obirin happy ending wey good
