Loading video...
Video Failed to Load
DR AKAJIUKWU IN THE HOOD 😂😂😂
343,767 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Naija Apani2 years ago
The ladies always pick happy ending why ?😂😂😂

Esama of Belfast 🇳🇬 🇬🇧2 years ago
Why all these women like happy ending? Ah ah 😂

Habibi Of Abj2 years ago
Scripted

I AM2 years ago
For Ghana dem call me Otamiemie for Lagos dey call me Tunde… Dr. I swear u don maaaaaad

Haryormide2 years ago
This lady carry Yansh wey no good 😫

Oluwaterri2 years ago
Sayrere Warara! Sayrere Warara! Sayrere Warara! Gets me erytime 😂😂😂

Duke_Of_Akure2 years ago
Watin I never understand na say u dey follow this people go house for real abi u go tell dem say na prank ????

Irreplaceable_gold2 years ago
Wahala doctor 😂😂

Muhammad Musa Abdullahi2 years ago
My fear be say make you no destroy person marriage with this your sweet mouth 😂

H. Sinner2 years ago
Na wa o 😂😂😂
