Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DR AKAJIUKWU IN THE HOOD 😂😂😂
124,195 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Esama of Belfast 🇳🇬 🇬🇧2 yıl önce
Wetin akanchawa go cause for this country 😂😂

Omo-ade2 yıl önce
Na all these hard girls Dey easy to whine pass 😂😂

COMMANDA-ONE2 yıl önce
Dr. Otememe Otememe no try for my sister or mother ooo else your mind go touch ground 😂😂

sampson2 yıl önce
This things nah acting ooo

Klinton Of Ph2 yıl önce
But you dey lowkeey nack these girls oohh😭😭😂😂😂😂 You test the akanchawa for her body abi you tell am say na prank?

Wilson2 yıl önce
I like how they act like they’re not interested at first then last last they still fall😂

🚩2 yıl önce
@duah_desmond I feel like this be skit oo

O__________________________B2 yıl önce
Guy show us how u take do am na

Neekey P🇳🇬🇨🇲2 yıl önce
Once this women hear “e dey comot water” gbam you don catch there attention

Norbert Udenta Jr2 yıl önce
Akanchawa 😂🚀🔥
