正在加载视频...
视频加载失败
e go first think say e wan help am
1,914,996 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
43 条评论

The weyrey don watch wrestling tire e Dey find who hin go practice am on 😭😂 e don see opportunity

ajeh

i no believe my eye guy 😭

i swear

He John cena am😭

fr

wtf😭💔🙏🏽

e shock you too

see john cena attitude adjustment 😭

@Joel_lfc16 We have psychopaths in Nigeria

That guy da come back from work, e day no go well at all ,

Omo thieves dey go through a lot this period 😭

Jungle justice when will this stop?

omo

Its unfair to the victim

@Joel_lfc16 😭😭😭

@Joel_lfc16 😭

BANGER!

Whyy 😭😭 That smack down was from a place of pain 💔😭

Summer slam😭🙏

The guy on red pants dey kee me 😭😭 E wan match the guy to ground 😂😂

Bro😭😭

e too burst my head

e don tey wey the guy don dey learn that move 😂

kolade banger keh 😳

e burst my head sef

Nigga has been waiting a long time to pull that move😭

@Olanreniwaju As he grab the hand, he dey calculate the move 🤣

@rmd_deleke wetin i use my eye watch just now?😭😭

God don punish that guy😭😹😹😹

And I be wan type good people truly exist 😭

@iamfrimpong_ E run am smack down 😂😭

E use am practice wetin him don dey watch for wrestling all him life 😭 Bro has waited for this opportunity all his life 😭

you see this thing we do to thieves just shows how inhumane a human can be, especially black niggas, he's a human like you bruh, you caught him steal just be normal and hand him over to the authorities mehh, you then kill him committing a great crime than he did 🤦🏿

Which kain satan be this😭😭😭

I swear I feel like everyone has the spirit of committing crimes everybody are hungry in this country for real I’m sure if not for $10-$20 way some people dey see omo robber go many , so instead of handing him to the government but y’all choose the wrong meanwhile everybody do sh***

😂😂😂😂😭

Check this out 😂

😂😂😭😭😭

The thief’s mugshot

😭😭😭

People get many strategies of beating thieves in this country ooh 🙄 🤣

Bro saw an opportunity to practice the smackdown 😂😂
