Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
E just remain small make the guy dey see him period 🤠
1,038,574 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

One man down ,cuz wtf is this

Send Rescure team

@Emekz_meme01 😃😫😫😫😀😀😀😀

@NaijaPidgin_ Waiting happen

The person wey help am draw this chest tatoo sef brotherhood suppose mend am

Abeg watin be this one oo

Man wey get brezzz

Every body disorder or defect is now a content and revenue generator 😃😃😃

Shame on me. My preek don stand 🥲

E better go start gym make e build that chest

Same story bro but my own na fat sha

Guy which bra size u Dey use, I Dey store like this make I buy for you 😅

If God Dey rest, angels go Dey try form active , now see their handwork 🥹

And the br£ast dey stand oo Even if it's on credit, try enter gym bro

Baba no vex oo you no be my bro abeg look at your chest and see my tell me the difference

Stop fooling and hit d gym And look like a man

Baba go and get medical help. It’s called gynaecomastia. Instead of using it to trend, go get medical help 🙏🏽

@drealkachii See Wetin Bobrisky go spend so much money to have

Say na remain small to see period 😂😂😂😂😂

Man dey get breast

You sef dun see am nah

This one weak me

With this display I dey see here, I'm very sure say this guy no even send anybody. The confidence alone deserve standing ovation. If my babe get this size of breast, I swear I go still appreciate am well well. My babe own and lime na almost the same thing, but love no dey use tape measure. I still love her like that sha. 🤣❤️

This is a medical condition that can really bring down a man self esteem. Mine isn’t as bad as this but he’s accepted his body, which makes it easier to keep his self esteem and he should work on reducing it.

He is suffering from gyno If he like make he gym from today till tomorrow na only surgery fit commot am

He even has the audacity to shake hin boobs on us satan..

It is called Gynecomastia happens to lot of men

Nah person first son dey like this 😭😭😭

This one get breast pass some girls oo😂😂

He get breast pass my ex oooo😂😂

This is actually not his fault but, honestly, the only issue I have with him is that he so much loves it that way. Bro, this is a hormonal issue. As much as I agree that we should be proud of our (physical) self, you shouldn't be celebrating this.

The guy be dey take supplements for gym but e no take am finish

Someone tell this young man to head to hospital. This is gynecomastia

Brotherhood is disappointed for this nonsense act......But I don't really believe him because Nigeria has everything, you can still more of them now if you search again for more a lot will be fine.💯😎

This one na chest 😭😂 We truly lost a brother

@DanielNwok14746 What did I just watch 😹😂… Can someone explain what happened to him?🤦♂️🥴

All the 1k people that bookmarked this video are gays 😹
Похожие видео
e remain small make them kpai queen mother o😭😭
Coconut head 🙂↔️😍
163,698 просмотров • 2 месяцев назад
Sensitive content
See how this guy dey make fun of how Nigerians pray in the USA 😂💔
Oyindamola🙄
591,508 просмотров • 1 месяц назад
Neighbor soap dey the cap, put water make I just see😂
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
72,353 просмотров • 1 год назад
