Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

E never enter marriage but overthinking wan wound m 😂💔 What could he be thinking? 🤔

220,186 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 9

Фото профиля Tunny🔥
Tunny🔥2 лет назад

Ohh dear..me sef pity the man... His bow tie alone calls for pity. 😐

Фото профиля Yeancah of Lagos
Yeancah of Lagos2 лет назад

House rent Feeding Electricity Transport to work Money for wife's family Monthly allowance for wife... Mehn the list is endless

Фото профиля Pluto Stats💰
Pluto Stats💰2 лет назад

Omo. He knows the journey is long from here.

Фото профиля Bàádì of Agègè
Bàádì of Agègè2 лет назад

Be like bro collect 10 strokes of cane before he marry her

Фото профиля 🤓 Weird’Nerd 👁‍🗨
🤓 Weird’Nerd 👁‍🗨2 лет назад

If una dance with us finish, dey go house oo Na who get money dy do reception

Фото профиля 𝐋𝐚𝐧𝐫𝐞
𝐋𝐚𝐧𝐫𝐞2 лет назад

Dem force this our brother inside this marriage 🤣

Фото профиля Bolatito
Bolatito2 лет назад

The suit/coat, the bow tie shows something’s not right

Фото профиля Deslilym
Deslilym2 лет назад

Was he forced?😂😂

Фото профиля OLAYODE
OLAYODE2 лет назад

Hmmmm omo I no think say this man dey lie oo ajeh make he sell him house for agbala Gabriel side build house outside let him live him life abeg haaa see as he dey do on his wedding day self...A lot dey happen wey the guy no dey happy with make people no see him as ingrate oo

Похожие видео