Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
E no go better for Ochacho Pikin 😂🔥
1,913,892 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
39 Kommentare

E no go better for ochacho and Davido 😂

God bless you as you help me add Slovido

God bless as you change am from Davido to Slovido

Ochacho pikin go tear acl

he think na by “my pappaaa”

😭😭😭

Broooo 😭😭

No blame Ochacho pikin, Na Peller deceive am 😂

This guy is better than Odumodu

you no need curse am sha. lol😂

the thing just dey vex me aswear 😂

Normally why comparing him to ochacho pickin chamz done dey enter next rated soon

See peller faces 😂😂😂

Lion no dey born goat

The boy later admit shey he no fit dey that settings. Because the kind fire wey dey there go fit burn all the fat wey dey him body.

😂

@realebukapeters Boy’s on same level with Dave and Cench >>>

Still better than ROLL ROLL ROLL YOUR BOAT. Just saying tho 🤷♂️

Ochacho pikin go think say Na Ai

To think his dad once said 'Rap is Dead!' 🤦🏽♂️

Ice King Ochacho get more melody than this dude.

So I serve wizkid finish come serve his pikin ?

See blaqbonez’s mate 🫢

Ice king na the scam wey they won use come scam Gen Z like them use davido scam plenty guillible people Aje

Hunger sent stray bullet straight to Peller

No need to curse a child — The boy is just 13 years old — The paid blogs are to be blamed but you can Praise Champz without making detrimental remarks on the other child ❤️🦅

Calm down listen to the lyrics,nigga better than half ur faves 😂

We fc, we dey fuckup o na this our pikin we supposed take dey compare SLOVIDO

When wiz officially retire we go pass fc give this guy

This is hard o 🔥😂

So lame you had a start insulting a kid who did you no wrong. Smh

“The champz is back and he’s rapping again” Generational talent.. papa best singer pikin best rapper 😭

Ochacho go tear him Acl 😂😂😂

Dey wan set ocacho pikin up . Boy wey excess fat dey disturb lol 😂

Oh papa😭😭 In this world there’s nobody like you

Who vex this boy! 🔥 😂

This is music!

Peller go soon tell that guy the truth i believe Peller in that aspect 😂

This boy toooooooo good, 10/10
