Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See who una dey compare to Ochacho pikin ๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
530,133 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Dem dey compare am with Ochacho pikin keh, wetin do Davido?

Na this kind song him want use blow for naija?

Big disrespect to music industry and WizKid FC in general ๐ญ

๐น๐น

Ochacho pikin sef dey look up to this one๐น

That ochancho pikin abi na hoe una call am abeg watin that boy dey sing

Talent na water Fr fr.

if no be Nepotism waytin this two children wan dey do for music industry ๐๐ญ

Ochacho pikin still better pass am bro Na rubbish this one Dey sing

Na having a davido's mentality that makes people compare big champs to little Ochacho pikin

Its good that the future of the music industry in the safe hands of Boluwatife and Ochacho junior ๐๐

Iceking is better nah because youโre intellectually challenged

Haba na This is smooth Too smooth for Ochacho to come close

Ochachi pikin no get talent, they wan use money force him on us ๐ Every time he is singing about his father and his fatherโs money. โOchacho money this, ochacho money go choke u, ochacho lambo this, ochacho lambo thatโ poor word play, his music gives me cringe with his mouth wey no Dey close. Like bro, sing something else or pack ts up son.

Those ppl wey dey compare ochacho son too this guy, those ppl really mumu ๐๐ Even tho both of them are still trying I still prefer this guy than that ochacho son...

Them wan dey create another davido and wizkid?

ochacho pikin no even join race ๐

E dey blood @wizkidayo

Make this boy go they sell fufu

no more way for afro-nepo fl0ps... gbampz is already in his No-Hit Era like his popsy, wizshit the ped0.... now playing ogbafia dey for ground by dammy krane ๐ฅ

This one go bench OBO for match full 90 minutes ๐, Champz my guy ๐ฏ

Make Una dey talk truth for once ๐. Na abomination this guy dey sing. Yahoo go too easy for am than music ๐ฅฒ

Na eveytime dis one dey get competition,don't be like your dad,leave clout and focus on your music ๐๐๐๐๐

Iceking Is actually better than champz..tbh but base on say him papa don show so him guide kpa and himself Dey push him don and na pure nepo baby una go say otherwise! I listen to some of iceking songs and heโs a actually good

Unah never even really enter the industry unah do dey sell beef up&down Be lyk dis tin dey wizmid Dem bloodline, cus I never even see person wey don price en market competition don start 4 him side Smh

@KHALIFAHOTF Ochacho pikin wey suppose dey site dey help his papa count cements and blocks unah dey compare am to Bolu wey dem born into this same music ๐คโฆ.unah too dey wyn us ooo๐

Iceking is better

He useless pass him papa abeg

Ochacho pikin still the learn where this guy is ๐๐ see line up of lyrics that you can hear and understand

They are not even in the same league!!

Just be like the way them dey compare davido to wizkid

Ochacho money go choke you ๐

@Blezkid500 Make them no try am oo
รhnliche Videos
Sensitive content
una dey take risk ooo ๐ญ๐ Who carry Putin pikin enter this country ๐ญ
EKWE
125,211 Aufrufe โข vor 6 Monaten
Sensitive content
E no go better for Ochacho Pikin ๐๐ฅ
แปmแป Akin
1,910,680 Aufrufe โข vor 21 Tagen
