Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

E no go better for Wande Charcoal 😂😂

56,049 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Zinoleesky 01 👿🇵🇹
Zinoleesky 01 👿🇵🇹1 месяц назад

Them think say na to dey drag vocal with Qing madi be OG 😂

Фото профиля Ola⚡️
Ola⚡️1 месяц назад

Felix farming industry and sons

Фото профиля LegGal
LegGal1 месяц назад

Omo nothing wey davido never sing for this life

Фото профиля Babsonnoah
Babsonnoah1 месяц назад

E no go still better for the this fat ass Nigga, them don too wyn this goat 🐐

Фото профиля TAO😈
TAO😈1 месяц назад

This werey sabi use davido farm engagement 🤣🤣🤣

Фото профиля Unusual Guy
Unusual Guy1 месяц назад

@Sureboyoflagos1 E say Davido dey talentless but nah him dem no hear him gbedu again

Фото профиля N E E Y I R A
N E E Y I R A1 месяц назад

@WANDECOAL Shey you fit run this kind song … Omo behave yourself for Davido side o

Фото профиля Zikola👨🏾‍🏫
Zikola👨🏾‍🏫1 месяц назад

U sabi ride on wave like 😂😭😭

Фото профиля David
David1 месяц назад

When last did his song top chart

Фото профиля worry🫥🎭
worry🫥🎭1 месяц назад

Wande charcoal: i come in peace ✌️

Фото профиля Williams
Williams1 месяц назад

@rarewitanie Who write am ?

Фото профиля One Boy🀄
One Boy🀄1 месяц назад

Pesin weh no dey chart anywhere guy 😂 Na today I know say the nigg@ useless like dat

Фото профиля 𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽
𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽1 месяц назад

@Nath_hott27 😆

Фото профиля Shizuofhype
Shizuofhype1 месяц назад

With this una 001 way them they write song for kia 😂😂

Фото профиля Miracle not that of Bbnaija
Miracle not that of Bbnaija1 месяц назад

Wande coal go sing Wetin Davido dey sing. But Davido can’t sing what Wande coal sings

Фото профиля Flokkii-Lee😶‍🌫️🫂
Flokkii-Lee😶‍🌫️🫂1 месяц назад

Burn that kitchen 😂

Фото профиля PBAT Real SON
PBAT Real SON1 месяц назад

@kellybonito_BU E no go better for am truly

Фото профиля SAMAD_Oie
SAMAD_Oie1 месяц назад

E don better for ham already but I wish you what you wish him

Фото профиля Etinosa
Etinosa1 месяц назад

@kellybonito_BU ❤️

Фото профиля Gloria .C
Gloria .C1 месяц назад

my best

Фото профиля david.
david.1 месяц назад

@WANDECOAL enisorire egbon. See gbedu nah 😂😂

Фото профиля Rubby Fx
Rubby Fx1 месяц назад

@wizkidayo ogun go kee your papa

Фото профиля Living And Learning 💼💰
Living And Learning 💼💰1 месяц назад

@WANDECOAL you be fat idiot oo.!!!

Фото профиля olamilekan
olamilekan1 месяц назад

Make una leave baba Dudu oooo 😅😅😅

Фото профиля Emmanuel Indomei
Emmanuel Indomei1 месяц назад

Go listen to wande coal superwoman and compare am to this mumu

Фото профиля Big Chi is not ur friend!
Big Chi is not ur friend!1 месяц назад

😭😭😂

Фото профиля Ejimah Clothing
Ejimah Clothing1 месяц назад

Madam coal dey craze ni, no mind m

Фото профиля THANK YOU LORD🇳🇬 💫
THANK YOU LORD🇳🇬 💫1 месяц назад

@Deejay_Sequence He Dey mad

Фото профиля Rubby Fx
Rubby Fx1 месяц назад

@WANDECOAL your foolish father go meet talentless person for Verse ? you sound like a fool, although you are a fool

Фото профиля Difference Sean
Difference Sean1 месяц назад

@Only1Somzy WANDEWASHED

Фото профиля Johnbede Mikel
Johnbede Mikel1 месяц назад

This is the kind of gbedu real men listen to ❤️🔥❤️

Фото профиля NINO🇻🇮
NINO🇻🇮1 месяц назад

But wait oo are you a Davido or Burna fan?

Похожие видео