Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E no go better for Wande Charcoal 😂😂
56,049 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Them think say na to dey drag vocal with Qing madi be OG 😂

Felix farming industry and sons

Omo nothing wey davido never sing for this life

E no go still better for the this fat ass Nigga, them don too wyn this goat 🐐

This werey sabi use davido farm engagement 🤣🤣🤣

@Sureboyoflagos1 E say Davido dey talentless but nah him dem no hear him gbedu again

@WANDECOAL Shey you fit run this kind song … Omo behave yourself for Davido side o

U sabi ride on wave like 😂😭😭

When last did his song top chart

Wande charcoal: i come in peace ✌️

@rarewitanie Who write am ?

Pesin weh no dey chart anywhere guy 😂 Na today I know say the nigg@ useless like dat

@Nath_hott27 😆

With this una 001 way them they write song for kia 😂😂

Wande coal go sing Wetin Davido dey sing. But Davido can’t sing what Wande coal sings

Burn that kitchen 😂

@kellybonito_BU E no go better for am truly

E don better for ham already but I wish you what you wish him

@kellybonito_BU ❤️

my best

@WANDECOAL enisorire egbon. See gbedu nah 😂😂

@wizkidayo ogun go kee your papa

@WANDECOAL you be fat idiot oo.!!!

Make una leave baba Dudu oooo 😅😅😅

Go listen to wande coal superwoman and compare am to this mumu

😭😭😂

Madam coal dey craze ni, no mind m

@Deejay_Sequence He Dey mad

@WANDECOAL your foolish father go meet talentless person for Verse ? you sound like a fool, although you are a fool

@Only1Somzy WANDEWASHED

This is the kind of gbedu real men listen to ❤️🔥❤️

But wait oo are you a Davido or Burna fan?
Benzer Videolar
E no go try am again for hin life. 😭😂😂.
Kunle Kenny -The Joy Dispenser
334,056 görüntüleme • 9 ay önce
