正在加载视频...
视频加载失败
E pain me😭😭😭💔💔
19,872 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
41 条评论

@Thegirlesshop So favour you dey try talk say our hallelujah challenge no dey work? Cause why you come dey cry

E Dey work 😭she don Dey beg 😂😂

@Thegirlesshop Iye o abeg yus pardon her. somebody shout poweerrrr. Big fave when you wan follow me back,I want make we be friends on X.

@Thegirlesshop I don't even understand your point The caption says your sister burnt the rice Whereas you're talking of lip gloss I just want to tell you that I admire your beauty.

The sister way sell the lip gloss for me 😭if she wan cook rice e go burn😭if she wan cook again food her gas go finish 😭😭😭😂💔

@Thegirlesshop Whatever, so you're ignoring the "I admire your..." part baa 😒

No vex e😭

@Thegirlesshop Abeg na testimony carry me come oh , which one you come dey cry

@Thegirlesshop God bless the person wey bring this girl come twitter😂😂😂

@Thegirlesshop 😂😂

@Thegirlesshop Unah generation ke? 😳 baby kai nau

Generator Abeg ooooooooooooooooooooooooooooo🤲🏾

@Thegirlesshop Oya fb make my ear fit hear generator😌

@Thegirlesshop This girl abeg nau. Lol what’s wrong with you 😭

@Thegirlesshop

@Thegirlesshop Emulsion lip gloss

@Thegirlesshop No vex

@Thegirlesshop Your neighbor generator go first spoil 😂 e no dey taya? 😂

@Thegirlesshop Abeg no use that thing again, u are even more beautiful without it💯

@Thegirlesshop Your mouth take style bad 😂😂

@Thegirlesshop Why u come paint your lips like dis

@Thegirlesshop Na lip stick be this ooo no be lip gloss 😂😂😂

Them write lip gloss put😭😭

@Thegirlesshop Try dey follow back dis geh 😄

@Thegirlesshop 😂

@Thegirlesshop This girl dey craze 😂

@Thegirlesshop You shouldn’t have bought this kind of thing on the street common 🤷♀️

@Thegirlesshop No Kee me 😭😭😂😂😂😂

@Thegirlesshop 😂😂😂

@Thegirlesshop Nor vex abeg

@Thegirlesshop Wetin dey worry una ?? If u wan cry off camera nah

@Thegirlesshop Beauty 🥺❤️

@Thegirlesshop O sorry pretty Fb abeg

@Thegirlesshop You be natural. You talk dey sweet. Sha forgive and forget both sister and neighbour 😂

@Thegirlesshop Lol I just like this girl vibe

@Thegirlesshop Laogui about the rice 🍚

@Thegirlesshop Lip stick or lip gloss 🤔

@Thegirlesshop Na wa o, suffry dey mash grand o

@Thegirlesshop I too like this girl 😭😂😂

@Thegirlesshop 😂😂😂😂 Pele, e gas go finish true true

@Thegirlesshop Make my lip go Dey chime Abi Wetin I hear
相关视频
Sensitive content
YOU’LL NEVER TAKE US ALIVE😭😭😭😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔 WE SWORE THAT DEATH WILL DO US APAET💔💔💔💔😭😭😭😭😭😭😭😭😭
kqzra✨ | double black (devious freak)
34,784 次观看 • 1 年前
