ะะฐะณััะทะบะฐ ะฒะธะดะตะพ...
ะะต ัะดะฐะปะพัั ะทะฐะณััะทะธัั ะฒะธะดะตะพ
Whyyy ๐๐๐๐
262,037 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 1 ะผะตััั ะฝะฐะทะฐะด โขvia X (Twitter)
ะะพะผะผะตะฝัะฐัะธะธ: 71

chop air na n shout hallelejah 50x i swear e go be like u eat jollof with turkey laps.

๐๐

I first talk ham say u be craze person ๐คท๐ปโโ๏ธ

Even me talk am

Wait o na your account be this?? ๐คฃ๐ญ I don follow you. Werey ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐thanks

You no go kill me this girl ๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐

I wan make u laugh die ๐๐

You are good at what you doing keep it up

I thought it was @diaa_tr3des for a moment ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

@diaa_tr3des Abeg come first teach me forex ๐ซ๐

@diaa_tr3des Mutuals ๐โโ๏ธ

God give me this girl and take my ex๐๐

๐better de with ur ex o

nah this one i want

๐คฃ๐คฃ wife material ๐คฃ๐คฃ

2m yard

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ค

E no wan make dem thief you naw ๐คฃ๐

๐๐

Your mata eeh

๐ ๐ ur bread and beans don finish

Yes o

Baby calm down, drink water like 3 cups. Belle go full my love ๐

๐๐

wait.... you're the girl on this video?๐

๐

Edo pikin?

Go back to sleep na

I don try

Your own content???

No nah ur own

Ehyaaa I been wan follow and support ๐คฆโโ๏ธ

You don fine come X na wa lol ๐

I dey everywhere ๐

lol

Na to chop wahala na

Wahala self don finish

Warri people Dey mad normally ๐๐๐

Who b Warri person so

Whatโs ur tribe no warri Abi Benin Dey get this strong tune

No worry Okpebolo gat u ๐ฅฒ

Where I see am ๐๐ซ

You fine sha๐ฅบ๐

I no be nah

Okpebholo baby...my tiktok crush, i don follow u o.

Thanks

Tinubu must go

Swear ๐

This girl again ๐ญ

This girl self ehh

This will be very funny if low quality ๐๐๐

So u no like clear videos ๐ watin Nigerians want self

I go edit am post am no worry I go tag u ๐๐

lol okay

Calm down ๐ฅน๐ซ๐

No

Water na of the classes of food

Dat one self no dey

You even get strength to shout sef, They really say a hungry man is an angry man

๐๐

This girl na OG ๐๐๐

๐๐๐๐

You and anger issue na bestie๐๐คฃ

Clock it ๐๐

Edo women , ๐คฃ๐คฃ๐คฃ...

Benin girl ?

๐๐๐

๐๐๐

This babe don first craze for past life๐

Epppaa๐๐๐๐
ะะพั ะพะถะธะต ะฒะธะดะตะพ
Sensitive content
I FUCKING LIED YO ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
๐ญ
124,726 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 4 ะผะตัััะตะฒ ะฝะฐะทะฐะด
