Loading video...
Video Failed to Load
Efcc are you happy now? ๐๐
74,393 views โข 14 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

I think say den don first beat ham. As him lip first big.

@Cleverlydey4u

@Cleverlydey4u That stupid Efcc go Dey happy now! Because na wetin them Wish for all Nigerians ๐ณ๐ฌ Youth be this๐

Dj ya- werey ๐๐ญ

DJ won fe won fe ๐ญ

E better make you go join Neolife ๐.

๐๐

After COVID 19 alot really changed ๐๐๐

We get EF moon ๐ This one na EF sun abi ?

@abazwhyllzz This guy has talent or am I the only one not seeing it?

Tinubu nice one ๐ญ

I dia dj mouth lol pass ewe

Na Ef MOON senior brother?

This guy good pass Dj Tunez ๐

This your question I love it ๐๐๐

Wait him steal?

In 2026? Awusubilahi!!

This one don swallow mixtape

@ndlea_nigeria find the plug ASAP

Wetin concern efcc with this one Abi u wan say Aro doctors are u happy now?

Na wetin dem want all Nigerian youth to be like na. Useless people ๐คฃ

@Brightgoldenboy I hope you're happy now.

Ef moonโฆ look alike

No be EF MOON be thus abi eye dey pain me

Poor man pikin

won ti ko ba Iya e๐๐

Many things dey happen

He even wear skirt ๐น

Omoh timubu must go

E resemble ef moon

Joy wan finish Efcc ๐๐

@abazwhyllzz ๐๐

damn!

Abeg make Una dash this guy better money make him rest biko nu

He fit no sabi mix shit as he Dey so ๐คฃ
