Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Egbon Mr P please pity us 😭😭😭
42 Kommentare

see as e dey talk the lines one by one, it's so obvious

Too clear

Chat Gibiti 😂😂

E don gba baba

This thing wey you dey talk now Mr p fans no go like am o

I’m part of his fans hence the truth

😭😭😭 chatgpt don get updated version?😭😂💔

Seee make Egbon go back to writing for us

It’s clear he was not the musical talent behind p-square! He was the choreographer in the group

What ever ,let him be.....If you don't like it then you no need to bring him down because you want to prove a point. For what and what will you gain? We get bad people has boko haram for jungle and music industry. You belong to one of the categories.

"You no dey post fight" Never have I ever seen such foolishness 🤮

That’s why he open camera edit it put old videos wit post that he victimized himself and curate video to drag his brother as part 1. As the noise he calls music 🎶 is below standard na to drag who actually sabi sing demonize dem 🤡

He wants to be free from Psquare brand, but he refused to disassociate his name from it, he didn't learn the music aspect of Psquare brand... I don't know why he rushed out. At this point, Mr P is going through low self esteem attitude.

E Dey cringe me. 😂

Gidi gan

The problem be say if he upload am for YouTube with 5$ rpm for 5m views na like 40 - 80k$ and chagpt na free .. I see money una just dey see AI

I hope you listened to Temptation and No be joke cos if you do then you’ll know Mr P’s style. This might be gotten from anywhere but this is his style and pls don’t tag me to fan thing, I be artist too and I’ve been listening to him for years.

Make e employ you sef to help am dey write , e go still tap pass this one wey e dy do so 😭😭😭

😭😭

E pain me gan My legend oo

😭😂😂

We go beg am

You all should shut the fuck up! Even at that isn’t chat gpt made to help one before. Ode

I need a good lawyer.

🤣🤣🤣

He wan wound us and na legend 😭😭

Why can’t he just rerecord the song with his real voice after Ai don sing am finish Abi he is just very lazy. 😂

Sincerely knowing when to leave the game is really important

@khanofkhans11_ 😂

@khanofkhans11_ 😭😭😭

How is that an Ai music. No proof

If we dey fine psquare, na Rudeboy still dey maintain their originality. This egbon get inferiority complex, hence, no originality.

“Chat jibiti” 😂😄😄😂

Peter just dey disgrace himself since yesterday 😂😂

Can you even prove it?

😂😂😂😂😂😂

I hope you guys know AI is created to meet our needs. Nothing wrong in referring to AI to compose lyrics for you.. will AI make it a song? No!

Dem don broke

ChatGPT too useless 😭. You go just know

He won use AI kill us 😭😭😭😭

You get proof say na AI?

you cannot shame the shameless!
