Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who's this Egbon? 😭🤣
91,960 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

He tried na🤩🤩

Na too much ingredients dey spoil soup 😔

From the paparazzi you go don know say na rubbish e wan play, na so Teel serious before sending the ball to our father who art in heaven 😂

Na tailor ? See as e dey measure everywhere throwey ball.

Na @PoojaMedia be that na.. The goal post dribble am too

This must be pooja 😂

He calculate wel , na the whining nor enter . E hard o oga Pooja And ground they bounce the ball ⚽️ He try

Is this not @PoojaMedia ?🤣🤣🤣🤣

No be odogwu asaba be this?

Na @m_oyinghan be this ooo😂😂😂

Seriously he calculate am well, just say e too spin am ni 😒

Make i as grok

I thought that was you for a second 😂💔

No be lobistar be that

The ground no good and e over curve the ball nice try though

The egbon has really tried with his calculation lol 😂

That curl was good 😂

😂

😀😀😀😀

Na POOJA Nothing wey uu wan tell me😂😂

Na your second be this

Egbon Escobar

😂😂😂

You think say e easy. Go play am

No be Caicedo b dis..😂😂

💯

They suppose knack this egbon 2 by 4 😂

Na another variant of Ronaldo 😂

😂

Ok now cr7

And na him be captain o🤣😂

He still tried
