Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Enough internet for today. Wetin be this?๐๐พโโ๏ธ๐
268,185 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
69 Kommentare

After god punish them finish, he suppose punish you too for bringing this to my TL

If I saw it, y'all will see it too๐ญ๐๐ No vex nau

Wow, where my cream

Crema Ke??? Bro you are danger yourself๐๐พโโ๏ธ๐ญ

I for no buy sub today

Oya no vex nau๐ญ๐

What is National Assembly doing about this menace, I thought itโs illegal in Nigeria ๐คฆโโ๏ธ๐ก

And na Igbo boys oo๐๐พโโ๏ธ๐ญ๐

@Xpromzs Which one be IGBO boys?

@Xpromzs You no see "Echendu" for the name?

Ndubuisi I will never forgive U ๐ญ๐ญ

Abeg no vex. I'm sorry but I wasn't going to be the only one getting traumatized๐ญ๐ญ๐

Send me the list of the 8 people way like this post make I block them ๐ญ

Where i thought he has disability

If you go their IG, you fit vomit๐คฆ๐พโโ๏ธ๐๐

Guyyy be like elon go take your account oo, na only you dey bring rubbish come my TL

Abeg oo. Make dem no take my account oo๐๐พโโ๏ธ๐๐ no vex sir๐๐ฟ๐ญ๐

Account I don go report already

I for just da sleep o WTF is this

Ahh๐๐๐ญ

Omo

๐๐๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ make thunder strike the two of them... Wetin be this?

Bro I hate that I had to watch this nonsense๐๐พโโ๏ธ๐๐๐ poverty gay๐

I dey wonder the 700 uzeless people that liked this post ?

Ahhhh๐๐พโโ๏ธ๐๐๐

This gay don dey sweet me ooo

and i been dey offline since, who even send me come twitter๐.

๐๐๐๐คฆ๐พโโ๏ธ๐๐พโโ๏ธ

Een still wear the same boxers after bathing

Wtf is this

Bro I lost brain cells watching that video๐ญ๐ญ๐ก๐ก

Nah U way post ham God go punish

Why all of una de swear for me nau??๐คฆ๐พโโ๏ธ๐๐พโโ๏ธ๐ญ๐ญ Make una no vex๐

God go take both the poster and the two naked wires ๐ฅบ

Omor y'all just be swearing for me ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐ญ What is my offence?๐๐พโโ๏ธ๐ญ๐

e no go better for them

After amadioha don punish them finish, e go gather hand with God punish you my dear friend for bringing it to my timeline ๐

Ahhhhh๐๐พโโ๏ธ๐ญ๐ญ Why all of una de swear for me๐๐พโโ๏ธ๐ญ๐๐

๐โโ๏ธ

Why you go bring this nonsense come my timeline

No vex boss. Everybody must see am๐คฆ๐พโโ๏ธ๐ญ๐ญ No be only me go de traumatized๐ญ๐

Wetin be this nau ?๐๐ญ

Brooo๐คฆ๐พโโ๏ธ๐ญ๐ Me sef no understand this video, I need the both of them beaten๐ก

Wetin happen to our 14 years imprisonment

Bro these fools are now very bold oo๐๐พโโ๏ธ๐ญ

"Follow us for more couple content" Lol, the audacity. ๐

๐๐๐bro if I drop more of their contents, una go report my account๐

Una no de change boxers ni...

How take come alpear for my tl with this rubbish na๐ญ๐ก

Ahhh๐๐พโโ๏ธ๐ญ๐๐ No vex but we must all get traumatized together๐

Nigerian government don dey too focus on corrupted politicians and other thing too much. Time to help me pack all these set of weyre go kirikiri don reach

Bro we need to start arresting these bastards๐ก๐ก Just look at the video, mehn I lost brain cells๐๐พโโ๏ธ๐

I could not believe what i was seeing g

I fit swear for u if u send this come my tl again

Omo wetin I do una oo๐๐พโโ๏ธ๐ญ

Why are you gay?

God punish them

Very well๐ญ๐ก๐ก

Same boxers? ๐๐๐คฃ๐ฉ

๐คฆ๐พโโ๏ธ๐๐๐๐

I have to know the title of this song

Please someone tell me the title of this song

u baff finish wear same boxer again (asif I don't do it )

Him Dey paralyzed?

You de mind those fools๐คฆ๐พโโ๏ธ๐

So annoying

Pls you guys should mass report this account that posted this nonsense

Abeg ooo๐๐พโโ๏ธ๐ญ I no go do am again๐๐ฟ

Omo this thing just made me angry
