Loading video...
Video Failed to Load
Even Portable wan chop this Ochacho $1M ๐ญ๐ญ๐
114,477 views โข 3 days ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Iceking is bigger than Peller, but na peller make me know ice king

@carter8f Na Peller single handle made Iceking he is not bigger than Peller. Iceking might be richer but not even 10% of what Lakaye is when it come to fame.

Portable wan collect round two. ๐

I too like portable ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Everybody wan sha chop out of the money

Everyone wants that money right ๐๐

If portable fit say you sing good thing sha know say your life Dey spoil

Hyp man omoh make una leave portable he's saying the reality ๐๐คฃ

I too like portable ๐๐ฅ

Everybody wan taste the cake ๐๐

Ochacho's money is our money๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na you them give car but you say let us promote ochacho children be like you no well

This guy na werey ooo

@Asarailu_ Make una pmo

Make men taste the gbedu now

Na only you him day try for o ๐คฃ๐ซต

@Ov_Philip ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

๐๐๐๐คฃ

Na everybody won chop ice king ochacho cake ๐

Portable sef don join peller ๐

No too worry the money go reach everybody hand ๐คฃ

Everybody no real

Portable want chop him own ๐

E don dey chop am sinceeee

E don Dey chop ochaco no be today

Make he no join ke

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

"PELLER IS A CONTENT CREATOR" ๐๐

@viral_backup Portable na clown ๐คก

๐คฃ๐คฃ

Bad boi

E fit reach your turn no promote am

Na Peller make word know ice
