Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Even Portable wan chop this Ochacho $1M 😭😭😂
114,477 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Iceking is bigger than Peller, but na peller make me know ice king

@carter8f Na Peller single handle made Iceking he is not bigger than Peller. Iceking might be richer but not even 10% of what Lakaye is when it come to fame.

Portable wan collect round two. 😂

I too like portable 🤣🤣🤣🤣

Everybody wan sha chop out of the money

Everyone wants that money right 😂😂

If portable fit say you sing good thing sha know say your life Dey spoil

Hyp man omoh make una leave portable he's saying the reality 😂🤣

I too like portable 😂🥂

Everybody wan taste the cake 😂😂

Ochacho's money is our money🤣🤣🤣

Na you them give car but you say let us promote ochacho children be like you no well

This guy na werey ooo

@Asarailu_ Make una pmo

Make men taste the gbedu now

Na only you him day try for o 🤣🫵

@Ov_Philip 🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂

😂😂😂🤣

Na everybody won chop ice king ochacho cake 😂

Portable sef don join peller 😂

No too worry the money go reach everybody hand 🤣

Everybody no real

Portable want chop him own 😂

E don dey chop am sinceeee

E don Dey chop ochaco no be today

Make he no join ke

🤣🤣🤣

"PELLER IS A CONTENT CREATOR" 💔😂

@viral_backup Portable na clown 🤡

🤣🤣

Bad boi

E fit reach your turn no promote am

Na Peller make word know ice
Benzer Videolar
So Davido don Dey chop this OchaCho money update since 😳😭😭
ThatOjoBoy
333,714 görüntüleme • 2 gün önce
Tunde Perry interfered, portable still wan b£at am join 😭😂
Oyindamola🙄
109,023 görüntüleme • 5 ay önce
