Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everywhere first blur
35 Yorum

It was at this moment he knew he fuvked up😂

I dey always wait for the part where Quadri will say ABI KOFEDAFUN Ọ NI 😂😂😂😂 Omo ofo ni Quadri Yasin 🤣

I was already expecting that "Ko fe dafun yin ni" 😂😂

😃😃

Quadri is the best character from Taoma cos wtf 😂😂😂

Quadri vs. Okunu in Canada. Nice one. Okunu is looking healthy and handsome.

You wan disappoint before, untill I hear wetin I wan hear 😂.. Now I’m fulfilled 🤭, I don belleful

I love nollywood actors that got the update on pairing with social media sensations Na there update Dey but they just Dey either ignorant or see it below their level

E must say “kofe da fun o ni”😂😂

I don Dey expect that “Ko fe dafun yin ni”

I waited till I heard that Quadris punchline, “ko fe da fun ooo nii” @_Taaooma may you always have reasons to smile as I don burst laff this night. 🥂

Bro 😂😂 this just made my day 😂😂😂

Which morgue dem embalm am after cold kill am abeg ..

So! Nobody fit drag this Quadri closer with one hand & use the other hand to wipe him koboko? ... It's long overdue

Na una think say this bit case never worse, cultist de find qadiri for our adugbo like this He don go jam talk

This Quadri need better beating 😂😂😂😂

Quadri, here is a message for you👇

Qaudri, so na food and wahala you go look for in America. You dey fight your helper . ok oh . Las las Okunu go push you enter street the way you are going and your eyes go clear🤣🤣🤣🤣

@official_Sheye I’ve been waiting for Quadri to go off… 😂…. Well done both of ya

Told this girl to feel at home in 2023, my one months foodstuffs finished between a Thursday and Sunday that I travelled. I came back, cooked beans, rushed out to attend to something, she finished it Before I came back. Everywhere became blur, sent her packing next day.

Him wan use the whole ASA DAM bath 🤣

@Thinny_Oris E get person wey quadri no fit cause ?

Quadri with the word play, Okunnu Okun inú, kunu. ...and that Asa dam loti fe we Ni 🤣

I don laugh comot 2k from my Opay for opueh 😂😂😂😂

Can't lie, she's funny ASF 😂. Quadri go reach ilorin back walai

@MAN_LIKE_AOL Not everyone understand ewedu

Taaoma the only skit maker I can never get tired of watching her skits .. she’s a genius 🤩🙏🏾

Olounje iya! Quadri wan finish Mekunu foods in one day

Saw it first on Facebook, Quadri no get respect at all. 😆😆😆. Onijekuje

E no go blur keh?😭😂😂😂

😂😂😂

U dey ask of mekunu from okunu when he's not alanu mekunu one governor like that😂😂

When you meet Quadri, don't stress him, don't ask him too much question or else everywhere go first blur when you hear ABI KOFEDAFUN E NI 😂😂😂😂

😂😂😂 I don laugh tire I no know when I give my neighbor belle

😂
