Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everywhere go first blur 😂
70,915 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

This thing happened in our area last two years. Thank God say the bros na better person for area. Na why the case no go far. The landlords stood by him. Plus, he was just a struggling person. Assuming say na one yahoo boy, omo he go explain tire oo

Mentally he's already in prison

All the food in your system will first disappear but you won't feel hungry 😂😂 small cold go dey catch your legs

Watching this video while someone sleeping beside me I gats first wake her up

Dey go house 😂😂

😂😂😂

Eyes go first blurt

One of my greatest fear in life, how I wan take explain!!!

The guy will be like ewon re ooo😭🤣🤣

He go don reason “Ewon muftoqoh”😂😂😂

Omo my wife try this thing with me before we get married. Na one week I take avoid am she sef explain tired.

@callmejude93 Same here 😂

Omoh! Everywhere blurr and black! Ewon reeeeeeee

Come and be going home biko . O lè kobà mi

Come dey go house abeg😄😄😄😄😄🤣 Mind go don cut

Hearth attack straight up

Prison straight

It's the low-quality video. Your mind go dey sha.😀😀

Kiri kiri in view for that nigga😂😂 Nah Wetin go first flash him mind😂

@BolajiKareem91 Hahahahahaha

If it was only blurred it would be better, all the sense organs will paralysed ni once

She had no idea where she took him and how fast he went there and came back…that slap is valid😭🤝😭💔

@SCM_Maven 😂😂😂

This kind thing almost happened to me , she faint , be like say she done die . Instantly shit start to worry me, I dey sweat , confuse all the symptoms beginning they worry me. E come be like say na only Dey this life. No be play matter. No laugh.

As she stand up make she just dey go house like dat 😂😅🤣

@mister_jada Only a miracle can save you in this situation

Prison flash before his eyes😀

Inna lillahi waina illahi rajiun,may almighty Allah forgive our shortcomings. You reminded me of an incident during my adventure,I thank God it was sound sleep after proper drillings 🤗🤗

😂🤣

😆 🤣 😂.. I swear she go go sleep the remaining one for her house

😂😂😂😂😂😂 may we not be unfortunate oooooo.

Kirikiri on view once

Dey don tell you say make you no dey carry Olosho again you ne de hear🤣🤣🤣🤣 Wetin you wan talk for house, especially if you're a married man😁😁

Na that night u dey go house

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Alakoba🤣🤣🤣🤣🤣🤣
