Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everywhere go first blur😂
32 Yorum

This thief get mind o this , cultist wey everybody dey fear e collect am 😭😭😭😭

Next morning for the hood:

You go think say e wan repent… the werey wan still still more 😂🤣

Chocho you no happy sey e no collect cloth for your body

First successful robbery in his l!f3 😂😂

Too much talk no action now dem don collect the remaining one wey remain.

The guy when he gets home..... Knowing fully well, the phone was safe, but he mouthed it out😅🤣😂

You still dey swear keh ?

Band!Ts repenting to join the m!l!t@ry only to achieve more

Person wey don go.

You mean!

This very funny; he be like who wan repent 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Let’s get the thiefing started 😂😂😂

@onifadeademol10

😆 🤣

U go Dey collect upper bois tools and kperere, nor worry ooo😂😂

@pelumixxx

Which kind short he wear so 😂😂😂😂

😂😂

Your cho cho cho too much joo

@only_papii @Adrenaline257 😹😹😹

Enupo 😂

Problem

E think say na film 😂😂😂

😂

Didn't expect the second move sha

😹😹

Na town people do you🤲🏽🤲🏽😂😂😭😭😭

You be fowl 😂

😂😂😂😂😂

Everywhere first

“Run am run am” 😂😂😂😂😂
