Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everywhere go first blur ๐๐๐
98,508 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Abeg make person pour water for that guy head before e evaporate ๐ญ๐ญ๐ญ๐

me wey never enter relationship b4. i just dey fear ๐คฃ

Better blur. That man cannot say he didnโt see the signs. You cannot rehabilitate wild animals just the same way you canโt rehabilitate APC supporters.

Swears Na that je ho va make me burst laugh ๐ That man don kwente๐

Relationship postpone till next year ๐

The complete movie on YouTube

Loving the wrong woman as a man is one of the greatest evil you can do to yourself.

E be like make the ground open swallowed the girl that sh@me was too much for her to handle.

The I love him part got me ๐ญ๐

I never burst laugh like this in a very long time ๐. Who do this edit na fuuuu ๐ญ

Make Una open ground make I enter ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ

And her husband is finer o ๐ญ

Anytime he thinks about it like this, e go blur again

Everywhere Bluuurrrr๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wicked self leave steeze dance to this one ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐ See the baba shout ehn ๐ญ๐๐

That Jehova was so perfect

๐คฃ๐คฃ that Jehova part wan kill me here

You blood go just ice ๐ง

In the coming years there are going to be less marriages and more single mothers and fathers I just dey laugh ๐

Scarlet Gomez!!!! I love her tooo much

Shey this soundtrack also dey this scene for the movie?? E go well

Why you no talk since ........

@honluqie @bin_gbada @mercyseat001 E blur๐๐๐

Everywhere blue true true but she said this in her defense "I love him & not you wey wan marry her" ๐คง๐ญ๐คง๐คง

gee- hoe-vahh

JE VO HA

Movie and available on YouTube

Gee-oo-var

The man is very stupid, you just heard about your babe's escapades abd the first words you could utter is "i love you" glad she replied with i love him๐

Geee hooooo vahhh๐๐๐

๐๐๐๐ญ๐ญ

Leave women alone ona no go hear ona ho learn the hardest way

Who be that man wey dey shout Jehovah? ๐๐

Omor ๐ช๐คฃ
