正在加载视频...
视频加载失败
Everywhere go first wetin?😂
282,730 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

@__CD2 He blow am breeze 😭😂

@__CD2 Water first comot bro for mouth 😂💔

@__CD2 why him de blow breeze😂😂

@__CD2 You go first pray say na your eye Dey turn you

@__CD2 Everywhere 🤣🤣🤣

@__CD2 Shebi the best phone na tilapia fish 😏

@__CD2 Guy thought it was his eyes. So he blinked again 😅😭😭

@__CD2 Abeg make e be say na my eye no good again😭

@__CD2 blur blur blurship are you feeling good 😂

@__CD2 Him for just leave the phone inside water 😂

@__CD2 Make e better be the garri wey i take dey affect my eyes abeg

@__CD2 Them Dey touch their gbola so God want punish am small make him mind dey am

@__CD2 Everywhere no go blur ke

@__CD2 Na only see when the dark guy use hold take touch the other guy gbola!!

@__CD2 Blur blur blur ship 😂😂🤣

@__CD2 Werey first think say maybe na em eyes get the problem 😂

@__CD2 And you didn’t tag me it’s bad o 😒

@__CD2 I go enter under the water again

@__CD2 E first think say na him eyes! 🤣🤣🤣

@__CD2 Even 17 pro max, I no fit put am inside water

@__CD2 This one ma doublur

@__CD2 Blur

@__CD2 lol

@__CD2 E dey blur

@__CD2 Guy 😂😂😂

@__CD2 He's like "I pray say na my eyes dey blur o"😂

@__CD2 😂😂😂😂😂💔💔💔💔

@__CD2 Very where literally blur 😂😂😂

@__CD2 The camera Dey rest na

@__CD2 Nice couple

@__CD2 The guy go dey wish say na his eye go bad

@__CD2 I will be in shop tomorrow by 10am Number 4 police post

@__CD2 😁🫣🤪

@__CD2 he should have remained inside the water
