Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everywhere go first wetin?
114,123 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Na for Nigeria you dey try this nonsense 😂

Everywhere go just blur

wetin be this 😂

Blurrrrr

E go blurrrr

Too blur😂😂

Bluer

😂😂😂 Der body go dey

I no fit even play this kind play sef

You go the play ruff play, Sorry o 😭😂

Everywhere go first blurrrrrr

Go blur o

😂😂😂😂😂the way I go run eh

You go learn.

Eh go be like film for your eye's 😂

Everywhere go fess semo

E go blur

Ego blur 😂

They gone learn the hard way lol

😂

😅😭

Blur blur blur ship

Lmao

You nogo fear ke?

This kind play for Nigeria keh😂😂😂😂

One will survive 😹😹

Blurrrrr 😂😂😂

Na cute lion, ee no go do anything

E go blur 🥵😂

E go blurrrr

Bluur

Naso NEPA take light oo

😁😁😁

This is the end?? Is this the end?? This must be the end?? Is this not the end?? It is the end ! The beginning of the end! The end it is!

Go first blur black 😂
