Loading video...
Video Failed to Load
Everywhere go first wetin ๐
248,139 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Make I refresh

@OScrib85180 ๐๐

I go to fire sleep ๐น๐น

As dem equalize arsenal this night, phone fall from my hand

๐๐

๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ๐ happened to me 2 days ago 90min 1-0 my team dey win, I Don dey plan wetin I wan buy chop cos na my last card I take bet ๐ ๐คฃ 97th min 1-1 ๐ ๐คฃ I refresh again bet no show na empty belle I use sleep face ground ๐ ๐คฃ ๐

Na those South American League fit perform this kin thing

Aswear e pay me make I play over 1.5 at 4 odd than under 6.5 at 1.12

lol everywhere go first blurr

If na me at 70 mins I don do partial cash out first ๐

Naso I go play 1-4 goals for team wey never pass 4 goals before ๐๐๐ match end 3-4๐๐

Na @CHIZZY_BB make Arsenal draw... This game was predicted

Lol I gave them to score 2 goals

You go first freeze

Nah wetin cut my game 0-2 from frist half them score 70 minute 1-2 omo e no ๐คฃ

2PK 1 goal from corner 1 own goal All between 85โ to 90+5 I no fit forget

Is not possible for 4 goals to enter the match weh time reach 89minutes impossible

At 85mins cash out suppose Dey 110m .

Nobody sits down at 85 mins when theyโre about to win 120m and itโs 0-0 in the last game which is Under 3.5 sha. You go surely dey waka up and down. You go dey pant

I fit relate like mad

This was me and @officialmoore7 game 2024 last game to boom 10m sporty brought cashout of 1.3m game was 0-0 86 minute I Dey party dey negotiate money changer 90 plus 1 keeper open kolo for back pass goal EVERYWHERE VANISH๐ฅน๐ญ๐๐

Blurrr

You go first dey sweat inside AC. In fact, sugar go be like bitter kola for person mouth.

Everywhere go first blurrr๐๐๐ Am sure they must have been begging him to cashout like 50million @ 70mins. Thank God for partial cashout. Sporty really try for that oneโ

Bitter reality of sports betting ๐คฃ

Everywhere go first blur paaaa ๐๐๐

Two seconds he don blurr

Help me guys all my lazy savings ๐

Lol.. money never drop u dn dey plan motor wen you go buy. ๐ข

Smh. Inside life. ๐๐

I doubt anybody go press cashout in this scenario ๐

Everywhere go first blur ๐ถโ๐ซ๏ธ

Na why I love be this, ones u play under 1.5 sef and 87mins game dey 0-0, there's what dey call flash freeze, the game would be automatically settled as won by itself, even if dem go play 5-0 from that 88mins up... Na why I will always keep f*cking with em

Ur mind go fes dehh ๐๐

On unnecessary sleep go first hold you ๐
