Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everywhere stew for them 😂😂
71,746 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
48 Yorum

@MekaWrights No be meme oo I don tell my mechanic if I bring car for repair he should only focus one the one I told him not find more fault

@MekaWrights Na their way be that

If Naija mechanic handle you ehn

You go feel am

So, no one saw the Nokia handshake 🤣🤣🤣

Saw it too 😂

My own mechanic use my car go carry him babe go pepper soup joint. I no even argue with am just give me my car key 😂💔 Mechanics go do wetin dey their mind.

Na for the pepper soup joint you see am ? 😂

GPS. And him tell me before I even ask. Moreover him don dey toast the babe for a long time so I just free am.

Watching the video at my mechanic's shop, I'm beginning to think. 🙂↕️

Stay safe 😂

Huh! 😅

Chatgpt and Mechanic i no know who solve problem wey them no send am pass

Na mechanic 😂

No be lie I swear 😂😂

Been there? 😂

Most Nigerian mechanics cannot make heaven. Those guys are bast@rds. In fact, all artisans in Nigeria cannot make heaven. All of them

If ladipo mechanic catch you Ehn you fit tell them make them fix full light for you make them dey tell you say gear get issue😂😂

Na dem dey create the problem 😂

Naso one yeye mechanic condemn my alternator…Guess wat!! I still use dat same alternator for another 1year b4 I sold d car😂

My mechanic wey order pounded yams and 6 big big meat anytime I visit him for repairs. I never press money; he don already send him Boy go collect food.

Mechanic Dey big , car owner dey sweat

I don watch this video like 3 times but I no fit skip anytime I see ham 😂

😂😂

Na why I dey carry my car to a modern workshop instead

That Nokia handshake, epic🤣

Saw it too 😂

🤣🤣

Werey say the horn dey ponpon instead of pinpin as how nah 😂😂😂😭😭😭

@AvrilPagon Them dey use that their grease stained overall dey disguise. These guys eat good

Lexus no fit get this kind issue, use Benz abeg.

Na the same for everybody Job lowkey

I this skit is tooo funny and precise for it be announcing betting, you should have gone to an auto shop and conplete the skit with get your car fixed here, sigh

E don sure already

@jennygodswill Authentic shoe craftsmanship

This job er🤣

The best idea behind mechanics is , *ALWAYS know what is wrong. *Never use the word “I NO KNOW WETIN DEY DO MY CAR" help me check * No rely on one person * Even if you don't know the problem call across your friends or other mechanics there must be an idea to what is wrong

This one Dey blush 😂

Werey sey “gear box and brain box Dey fight under the car” How naaaaa……🤣🤣🤣🤣

My bro just dash them the motor Naso dem frustrate me I one buy new engine like this.

Joy full body

Just repair waiting carry me come oga mechanic

Baba Tobi for Apete, God will punish you🤣🤣. I dey always go mechanic workshop go chill and drink beer 🤣🤣

Nothing sweet them reach this kind thing

😂😂

That Nokia sound when the apprentice shook him 🤣🤣

Fear mechanics 😂😂

Naija mechanics own pass Yahoo 😆 🤣
