Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Fear catch me oo😫🥹😂 Wch uniform be this?
11 Yorum

SFM 🇳🇬1 yıl önce
I don talk Say Mustapha go put you for trouble 😂

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Ajao Oluwaseun1 yıl önce
Why u no do transfer?😂😂😂

tmodulus1 yıl önce
You for do the transfer now 😂😂,make dem collect the remaining one leg 😂

Atobatele1 yıl önce
Naija Spiderman you don reach here

Tamurege💜1 yıl önce
I don Dey here since

SimplyChimy👨🏽💻1 yıl önce
Having a bad day until i watched this🤣🤣

Alfa fearless1 yıl önce
We no go gree ooo go back and do transfer

Dewaters Grill1 yıl önce
The funny part be say e no go touch am, but make network con delay 🥺🥹🥹

SFM 🇳🇬1 yıl önce
You change payment method sharp 😂😂

Bolly1 yıl önce
You fall my hand 🤣🤣🤣🤣
