Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨FIDO NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
316,363 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
33 Kommentare

Bro, this is lit. Nigerians just have a way of rubbishing people's work

bro lied to us about joy is coming 😭😭

It’s actually crazy how one song can make someone a one-hit wonder 😭😂 One song put you on the map, and ever since, it’s been nothing but silence. Even the song has a bigger career than you. 💔🤦

@MrFidooooo pls 🙏

Wetin fame do this guy no good o 😂

So this one no still sweet too??, Una just hate the guy

Did his talent suddenly abandon him? 🙁

The dye don almost clean finish You go see things!!

Fido no worry...after "joy is coming" nothing for you again lol

The problem be say, una dey try create banger na why you no fit blow pass your first song. Just do your thing as you did in awolowo and let the universe work for you.

Wait for the music to trend and start playing for clubs and radios. Na then you go know sey the song slap hot 🔥

this guy never give up? 😂

One hit wonder

This song sweet sha! He still has it ⭐️

E be like joy nor later come ooo

Enter bus to matogun, buy big farmland and start farming Corn. By 2030, you will be financially free.

This one career sha don finish

Omo Fido drop this gbedu I no fit wait to burst am for my benz

Fame do this one view once

guy wtf are u even singing?😭😭 u sure say na you sing those hits before?

Nigga be sounding like portable

Just seeing this guy on my timeline alone dey ragebait me . Let me censor out his name sef

Make unna forgive am abeg 😂😂😂

This one just use him hand turn food for 30 bingos,dem no think say na dem dey do you.mewnwhile na you no gree drop good music

@MrFidooooo go learn carpenter

@MrFidooooo we Nigerians we gather beg you abeg no release this disaster 🙏

Just go edit your account to Elon musk, use Rocket man. If not Elon go burst ur account

I no be Vincent I no dey ……

Fame do this guy view once 😂

I will rather listen to Ochacho song than this one 🤮🤮

@Beezlynn lol It sounds like Fuji

Post mine too

E no get watin this guy never try




