Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨ZAYLEVELTEN NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
Комментарии: 32

This one and him banger boys wan use REMA take trend

All these new artists wey dey pop these days no dey ever blow international. I miss the days Rema, Joeboy, Fireboy carried Afrobeats

I was an alcoholic, abusive and single father of 9 but as soon as i heard this beautiful and exquisite piece of art I was flabbergasted. I am now a governor, astronaut and a self made millionaire. Thank you Tenski

So this is the same person y'all claim is better than Rema? 😭😭 I blame ravers for engaging him and his 3 fans. God forbid.

Him no even near rema of 2016 cuh 🥀

Same sound every time 💔

Nothing concern all this ones with record nah to just sing rubbish Dey call there self underground artist oshi 🚮🗑️

All the fake hate till the song drop Who wan stream am go still stream am 💪🔥🔥

You are Up next ski 💯

@hakeemrsn E no fit dawn on us now,Wait till it drops yamski

@zaylevelten no be life you dey live

Same ass every week

Na this guy una use compare to rema?? Gp una

Sounds fire on mute 🔥🔥🔥

He just Dey rewarm tbh

Most consistent so far

The guy nor even good reach mavo...Famous pluto na their daddy He wanted Rema cosign so badly that his fan were crazy🤣😂

levelten 🔥

🔥

E go make sense

Make e leave this one for drive first

yami

Meself go soon start to dey sing

These are the worst kinda artists I’ve seen in my life

Tell her make she calm down me I no be rema me I no be kelebu..

See more

🔥

he fell off

Link up with sknny abeg nau.😪

@KeshiPaul1 Which genre of music be this,cos I nor understand

Low-key sounds like monochrome would be on it

Chisom okoro




