Loading video...
Video Failed to Load
🚨6UFF NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
32 Comments

This guy don finally change beat, thank God

Anything way pass this sounding I no wan hear

Make all of una continue to they spoil music. You dummy krone odumodu shalli popi n em brothers Mavo, if music was a cult. Them suppose behead una commot the music scene. Person no dey fit listen music with earpiece again because of una. Imagine listening to this wit earpiec

Why them never still give this guy restraining order from entering studio?

Omo Wetin una dey sing abeg I miss good music 😮💨😭😭😭😭 😩😩😩😩😩😩😩😩

See person way say he no be rookie o

All the estates for Lekki looks the same 🤦🏽♂️

😂😂😂😂😂😂

@6uff_ for your own good put @Monakyofficial on this track. If you like no hear.

The boy don buy new boxers,,see as him dey show nyash for public😭

Make this guy give up just turn Wizkid body guard

The industry don get plenty though niggas o 😂😂

Another afro-rewarm fl0p, this one is already in his No-Hit Era too 😂 Now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Na who dem put for category be this and he quoted the tweet with laugh emoji?? Lmao 🤣 he’s laughing himself I guess

He should wrap it up the world has moved on from his sound

Wetin be this 😌

Dey sing like thief

What’s happening to afrobeats, wey all the A&Rs day especially those ones from Houston

Who he dey always cow meat with??

otumokpo music

@6uff_ Maybe it’s because I’ve been used to his regular tempo and beat, because this one get as e be me for ear I no go lie

6uff ✨️❤️

@Lordmamii This guy and that Tuff guy will probably be OD next worst nightmare

If police see am wit weed dem fit arrest am?

We don really suffer for this kind of music

Make this old man go rest jare …

Comot body jorr 😮💨🔥

Banger

Omo dis guy good oo 🔥🔥🔥🔥

This one too na rap?

IRON 🔥

Boss you always drop jam for the streets 💯 👌🏿





