Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Finally an easy and effective way to get spotting waves😁
48 Yorum

I knew I was about to watch nonsense 🤣

Haha 🤣

What's this??😂

Spotting waves nau 🤣

Lol thank God it didn't work 😂

But why you deh thank God 😂

Omo😅 that boy will never forgive him for this

Lmao e don get am for mind like that

But we’ve left spotting waves in the past naw 😂

Haha watch the full clip

Boss it's too early for this abeg 🤣🤣🤣

No vex. Laugh small 😂

🤣🤣🤣🤣

What can I do to make you pay for my data ??

You won sue me 😂

I fit ooo

@iyanu_okeya He is a fool, I was expecting to see magic 😭😭😂😂😂

Lol bro you mean coco waves 😀😀

E for better if na coco waves 😂

Return my 1gb data

i will try it one day

My data wey you make me waste. You go pay me 😂😂😂😂

I wasn't prepared for the ending 🤣

I know for sure 😂

This is wickedness , I waited for the outcome😂

lol

He dey ment 😂

@_Mr_Richard 😂😂😂😂😂😂😂

That guy heaven na view once.

@Kingsley1333 That’s if he even see am at all 😂

Ahh like I'm seeing skin hair cut or it's my eyes 👀

Haha na your eyes bro 🌚😂

😆😆😆

😇

Hhh

I love the results lmao

💀

😅😅😅

This guy na werey

Pay my time

I suppose nothing am from the boy face, I wasn't that fast 😭😂

Not the ending I expected

You can’t prepare for the twist 😂

This guy can’t make heaven

For where 😂

He just wasted the small boy time for free 😂

Lol e no serious 😂😂

Wait a minute.. lol 😂


