Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Free DJ Chicken 😭🥹
246,755 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Person wey una suppose carry go psychiatric hospital una carry am go court, smh

This is an old video Can you stop the rumor

Free dj chicken Biko 😭😂

They can track down DJ chicken but they can't track bandits. Shameless people 😒

Who freed this nuisance....... prison should serve as rehab fo4 hie kind of madness.....not everything should be used for clout

Delete this nonsense post All cos of x monetization you posting 3 years video

Na old video be that sha😂😂

chicken wey b m@dness uprising ,na olodo dey promote olodo sha..... Alexa play olodo uprising by dammy krane

They should leave this guy already. They are just wasting their money on a guy who is unstable on his own

I'm not his fan But bro, I too love this guy 😂

Dj Chicken has really been suffering ever since he became famous. 😂

Finally egbon is free now Praise be to Seyi Tinubu

He don later collect his portion of rice finish If you like go set camera and talk nonsense again

Omo eru as they call him if you like no get sense

Free Dj Turkey 😭

Some people are so happy and interested in others downfall… while they themselves are so evil to the core even to their own family members.. lol human heart are so evil Even Satan Dey learn for where Nigeria citizens Dey.. God will save una oo

Free Are ika 😭

@owoseni147 This one self na celebrity for Lagos abi 😹😹😹

Tears of joy, my man don too chop half done beans for the past few days

Them show am small prison view once make him body first Dey.

Make chicken no worry, them just give am content wey him go use for the rest of the year 😂

Nigeria government no serious 🤣 Why take this guy's words seriously 😣

Old video

Dat girl quickly covered DJ chicken mouth make he no go talk waiting go make them return him early in the morning tomorrow .

@MaziEzike_Nedu Shey no be Dj chicken again person wey go still enter another trouble tomorrow 🙄

#freedjchicken e no go better for Seyi tinubu and him papa.

Enu po mogbe o😂

Dem just wan suffer chicken small bcos why will dey even arrest am? Chicken of all people 😂🤣🤣 Abeg make dem free my guy joor Chicken wey dem dey beat anyhow na him wan kill Seyi

Make e sha Dey careful

This is old video, when he got arrested in akure 3 years back

For na me Seyi I for leave you there for 2 weeks before you come out

Dem don use Moro humble am, olodo wey b m@dness uprising.....Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Old video
