Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
‘Galorizzy’ Out now !! 🌎🔈🔥🎄
615,150 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Ur papa

DJ TUNEZ go just dey laugh now😭😂

@triplexdshott This assignment way tunez give you long ohoo

My own idolo no dance like this before money constant turn hit oo Mid boy

If you like go rent Michael Jackson make he dance with you , without farming you no go see number 1

Na the song be this 😂😂😂 Bro Jsut allow music to rest plssss.

OBO which kind wahala be this now HIT songs no dey tire you ni 🥹

We no really send Una for here😂😂😂

We don cancel you

This guy no get shame at all 😂

You don give your fans work again Na to dy dance like duck 🦆

See song nauu 😭🔥🔥🔥🔥🔥👏🏾

The smoothest dance moves I’ve ever seen 😎🔥🔥 #Galorizzy

STEP DEY CRY😂❤️🐐

Active

I done die 😭😭🔥 Enjoyment galorizzy on repeat 😭🔥😂🔁🚨

You dey really t0rture our ear for this industry

Oya dance fast and leave Lagos your Oga go soon land

Baddest!!!! From the first 10 seconds I already know say this one go scatter every detty December GGGGGGALORIZZY

You don tweet like more than 5 times you no get work lil bro?!

Why’s your own verse not trending bro?

Where I fit find am now now?

But you’re bigger than all this now 🥲

Bro wanna be wizkid so bad. Common man

@davido if I no love you for this life Wetin I gain,song wey go sweet na from Wednesday e go start,I go stream am tire sir, Spotify,Audio mark ,and I am one of your biggest fans. I’ve been listening to your music nonstop,streaming your songs,and sharing them with everyone I know.

Galorizzy!! Those Amapiano gbedu dey always enter

This guy dey dance rubbish, remove am from the video sharp

Gbayii OBO As u Dey stream galorizzy Biko also stream NO BAD VIBES NEW SOUND NEW GBEDU WEY CONSTANT ALL FOR U BIKO ASAP STREAM BOTH

I Dey here and you? 001✨❤️

December wey go sweet na from davido December drop u go know 😂🔥🔥🔥

King 😮💨
