正在加载视频...

视频加载失败

#Galorizzy Unstoppable 🤞🏾

345,347 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

27 条评论

BAKUSHI 的头像
BAKUSHI11 个月前

@pprime23 Na Davido force you do this video Ajeh cause you no even Dey confident for the video 😂😂😂

YARLOOOOOOOOOOOOOOOOO 的头像
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOO11 个月前

@dreyymo YOU DON FLOP EVEN WITH THE 100 people wey yu pack for song

YRN🕵🏿‍♂️ 的头像
YRN🕵🏿‍♂️11 个月前

Out of the blue, Davido suddenly remembers he has a DJ to elevate. Lol, It’s almost funny. DJ Tunez starts dominating the space and immediately David scrambles like he just realized he owns a DJ too. This isn’t strategy; it’s reflex. Wizkid moves, David copies. Every era, every trend, every template he waits for his master to act before he remembers his own plans. The fanboy energy is loud. Lol

🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷 的头像
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷11 个月前

🤣🤣🤣

DonRaphael 的头像
DonRaphael11 个月前

Nothing really concern this guy with hit song,na why I like am 😂,him own na jxt to Dey dance him dance Dey go. Abeg dj Eku hawk your shit na you get December

Jay Jay 的头像
Jay Jay11 个月前

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Oluwaseunwizzy🧙‍♀️ 的头像
Oluwaseunwizzy🧙‍♀️11 个月前

Wrap it up guy this is flopirizzy 🐸 😅

GANG DIRECTOR 🧳 的头像
GANG DIRECTOR 🧳11 个月前

How this song sweet for una ear 👂??

Wizkidfc❤️💯✌️ 的头像
Wizkidfc❤️💯✌️11 个月前

Davido don finally killed this one career finish....all thanks to davido

Hundredd 的头像
Hundredd11 个月前

He no even sabi lyrics 🤦‍♂️

LàSugar 的头像
LàSugar11 个月前

IF YOU LIKE DANCE 😂

Wizkidfccentral 的头像
Wizkidfccentral11 个月前

Local DJ, if you like drop 100 videos DJ Tunez is number 1, even your Oga dey back dey see number one for front 😂

Kvng Jamez 的头像
Kvng Jamez11 个月前

Song wey don enter galop

Viktoh_Smith 😎❤️⚡️ 的头像
Viktoh_Smith 😎❤️⚡️11 个月前

Guy your teeth na 58?

SureLifeszn 的头像
SureLifeszn11 个月前

Many things to say but my mouth no Good

O.G vibes 的头像
O.G vibes11 个月前

Here you go dj iku 😂.

SPECIAL❤️🦅 的头像
SPECIAL❤️🦅11 个月前

@HushDey Dj Túnez dog 🐕 😂😂😂

JAMES 的头像
JAMES11 个月前

Tomorrow I dey open shop for fido for ajah market. You sef fit join am, make you na 2 dey sell bra and pant. No ste@l my money ekul cause I hear say you like to dey beg

ßANDIT 💎 的头像
ßANDIT 💎11 个月前

Mumu

PELUMI 的头像
PELUMI11 个月前

4 days now u don dance pass poco lee still you no see N01. Guy just focus on your marriage.

lucas `will 的头像
lucas `will11 个月前

Better sell your dj tools con learn work for computer village

BiGtUnZ🗽 的头像
BiGtUnZ🗽11 个月前

Nah this guy fit Davido 😆, the werey body no Dey calm down like him oga

Bamidele (Eyan Wizzy Noni) Biggest 🦅🎵 的头像
Bamidele (Eyan Wizzy Noni) Biggest 🦅🎵11 个月前

@DJ_TUNEZ Don activate you 😂 😂

Olufemi Richard 的头像
Olufemi Richard11 个月前

If time don reach you go start to dae follow dj chicken footsteps dae fool for tiktok

PELLATVHUBMEDIA 的头像
PELLATVHUBMEDIA11 个月前

Iku the dancer

Ayobami Stoner 的头像
Ayobami Stoner11 个月前

Almajiri

🧐 的头像
🧐11 个月前

I want use this song kee my neighbor @ECoolOfficial