Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Game time with dindirin association 😂😭

41,303 views • 1 month ago •via X (Twitter)

44 Comments

spoon's profile picture
spoon1 month ago

Their oga sef nah Dindirin 😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

Allah 😂

Temmy Gold's profile picture
Temmy Gold1 month ago

Dem need to send lasu away. The werey no be didinrin, he know wetin him Dey do 😂😂

Kabeer 💙❤️ كبير's profile picture
Kabeer 💙❤️ كبير1 month ago

Lasun ya Werey gan oo😂😂😂, that guy escape billing under the umbrella of dindinrin 😂😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

OGBENI ANUMORIGBA 🫡😎's profile picture
OGBENI ANUMORIGBA 🫡😎1 month ago

Ajeh lasun no be dindinrin, the werey dey use scop dodge responsibilities 😭

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂😭

Temmy Gold's profile picture
Temmy Gold1 month ago

And this werey lamidi Dey always get luck ooo 😂😂😂😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

Yekini lamidi na trending boi now

🇳🇬Adekunle💭's profile picture
🇳🇬Adekunle💭1 month ago

I swear this Lasun guy just wan avoid responsibility. E wise like mad 😭😭

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

BIG S O's profile picture
BIG S O1 month ago

Lasu no be dindirin ooo 😂 e dey run from responsibility ooo

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

Walai 😭😂

LΔΠRΣ 🦉's profile picture
LΔΠRΣ 🦉1 month ago

Lasun iwa werey ti ba tie je 😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

psalmkeys4luv@gmail.com's profile picture

Lasun just get didirin face ni lol 😂 the Werey smart like mad 😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

Iswear

Only1Finger's profile picture
Only1Finger1 month ago

Be like them be dindinrin true true oh

StevoRivera's profile picture
StevoRivera1 month ago

Make lasun comot for this group of dindirin make just Dey chop free things with much sense

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

Tony Montana's profile picture
Tony Montana1 month ago

If the egbon don dey resemble didirin abi na my eye😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

OGBENI ANUMORIGBA 🫡😎's profile picture
OGBENI ANUMORIGBA 🫡😎1 month ago

It’s me dindinrin yekini 😩😭

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

Lasun no dindirin 😂😭

KAGAWA's profile picture
KAGAWA1 month ago

😂😂😂😂😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

T L E N S's profile picture
T L E N S1 month ago

😂😂😂

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

Tenten's profile picture
Tenten1 month ago

😭😹

EsEmKay's profile picture
EsEmKay1 month ago

That lamine Yamal guy is the worst among them all.

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

Who be lamine Yamal again 😂

EsEmKay's profile picture
EsEmKay1 month ago

Lamidi Yekini

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😂

SALMAN👑's profile picture
SALMAN👑1 month ago

Werey ni lasun yi see

Sir’Kazy 024's profile picture
Sir’Kazy 0241 month ago

Lasun no be didinrin o 🤲🏽😹

Jiggy Elumelu's profile picture
Jiggy Elumelu1 month ago

😭😂

OLA's profile picture
OLA1 month ago

Make dem fear Lasun Lamidi na proper imbe

Santi_BILLIBOOM ⚓️'s profile picture
Santi_BILLIBOOM ⚓️1 month ago

Even this there Oga don de do like dindinrin too 😂

Olawale's profile picture
Olawale1 month ago

even their oga way look like say e normal na still didirin

Frisky 🦍's profile picture
Frisky 🦍1 month ago

Make dem observe that Laso, no be didirin

رضوان الله تصميم الازياء 🇨🇭🇨🇦🇳🇬's profile picture
رضوان الله تصميم الازياء 🇨🇭🇨🇦🇳🇬1 month ago

Lasun yà were gan 😂

noname's profile picture
noname1 month ago

Omo x 10000000000

LAREY🧃's profile picture
LAREY🧃1 month ago

Lasun no didirin seh he dey run from responsibilities ni 😂

Related Videos