Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dindirin association sign a new member 😂
40 Kommentare

Dindinrin Dey shade dindinrin 😂😂💔

😂😂

I don't like how people are disrespecting this grandma, that's not his biological son, she's just helping out, she's also old, at that stage forgetting things is normal. She's not asking for money, she just want the guy to join them to. You should respect her

Why dindirin koh plenty pass normal people for oyo state bayi

Others didinrin come wise for him side

😂

You see this werey,that guy no wan pay bills na why he dey lie

Didirin Dey para for each other 😂

😂

Imagine wetin i dey watch on the first of this month, wey I don pray overnight 🤣🤦🏾♂️

Bashiru in the building 🤣🤣🤣🤣

This one don fail medical already 😂😂😂

That mama should join the association. Iya Bashiru

ozwor dey cook ozwor 😹

😂

Dindirin dey ginger dindirin😂😂

The woman shouldn’t be there It’s humiliation imo

Dindinrin Dey advice dindinrin

This one no meet cut off mark ooo.

😂

Dindirin see person Wey dem better pass, dey start to dey para for him. Life no balance! 😂🤣😂

4yrs old

Imagine make didinrin Dey advice didinrin 😂

D Didirin come dey sign dindirin

Oh my Jesus

E se oo 😂😂

X2 😂😂😂

Make dah lasun dy go jhoor

Dindirin Peter crouch

😔 😟 🙁 😥

Omoh so dindirin sef get grade

Go and handle him to portable omo olalomi 😂😂😂 na 7 Moro he go chop

These people are morons.... What's this nonsense trending? This guy will eventually give birth to Dindinrin if he keeps exploiting their situation....

😂😂

Lamide a friend like no other 😂💔

😂😂😂

eti n dull 😂😂😭

Didirin get pedigree

Lamidi na x100😂😂

x2😂

