Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Game time with dindirin association 😂😭
Комментарии: 44

Their oga sef nah Dindirin 😂

Allah 😂

Dem need to send lasu away. The werey no be didinrin, he know wetin him Dey do 😂😂

Lasun ya Werey gan oo😂😂😂, that guy escape billing under the umbrella of dindinrin 😂😂

😂

Ajeh lasun no be dindinrin, the werey dey use scop dodge responsibilities 😭

😂😭

And this werey lamidi Dey always get luck ooo 😂😂😂😂

Yekini lamidi na trending boi now

I swear this Lasun guy just wan avoid responsibility. E wise like mad 😭😭

😂

Lasu no be dindirin ooo 😂 e dey run from responsibility ooo

Walai 😭😂

Lasun iwa werey ti ba tie je 😂

😂

Lasun just get didirin face ni lol 😂 the Werey smart like mad 😂

Iswear

Be like them be dindinrin true true oh

Make lasun comot for this group of dindirin make just Dey chop free things with much sense

😂

If the egbon don dey resemble didirin abi na my eye😂

😂

It’s me dindinrin yekini 😩😭

😂

Lasun no dindirin 😂😭

😂😂😂😂😂

😂

😂😂😂

😂

😭😹

That lamine Yamal guy is the worst among them all.

Who be lamine Yamal again 😂

Lamidi Yekini

😂

Werey ni lasun yi see

Lasun no be didinrin o 🤲🏽😹

😭😂

Make dem fear Lasun Lamidi na proper imbe

Even this there Oga don de do like dindinrin too 😂

even their oga way look like say e normal na still didirin

Make dem observe that Laso, no be didirin

Lasun yà were gan 😂

Omo x 10000000000

Lasun no didirin seh he dey run from responsibilities ni 😂

