Loading video...
Video Failed to Load
Geh geh na bascad ๐๐๐
708,178 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
42 Comments

@Guccistarboi Na eim pikin weh go de watch all this clips i de pity ๐๐ญ๐

๐๐

@Guccistarboi E don later fra finish finally๐

Long long ago

@Guccistarboi This guy is such a nuisance ๐๐

Big one ๐

@Guccistarboi See wetin person de do ๐

@Guccistarboi Bruhhh Iโm rolling ๐๐ญ

๐

@Guccistarboi Say Jude get connection wt Judas

@Guccistarboi ๐๐๐๐๐

@Guccistarboi Jude Wetting those innocent blackbirds do you ?๐ซต๐ซต๐๐๐

@Guccistarboi Wetin dey do this guy ffs ๐ญ

@Guccistarboi Forget cruise We really need to check up on geh geh

@Guccistarboi I too love the guy , very inspirational and if you Dey follow to mumu go hard

@Guccistarboi @Derahback This guy dey take snuff istg ๐ญ

@Guccistarboi Unrelated Sha Abeg watin this guy smoke ๐๐๐๐ Stop cana please ๐

@Guccistarboi ๐๐๐๐

I don tire for am ๐

@Guccistarboi Na fuul๐

@Guccistarboi Haaaa na like this gehgeh later run mad๐๐๐๐

@Guccistarboi I can never h8 this guy Jesus ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ

@Guccistarboi My belle oh ๐๐๐ wetin carry me come family house ..mke my mother no think say I Dey laugh for winch meeting this night

@Guccistarboi Humiliate yourself in thid generation you will get paid

@Guccistarboi This guy don kee me ๐๐๐๐๐

@Guccistarboi Jude use one stone take kill the two little bird ๐๐๐คฃ๐คฃ

@Guccistarboi very anyhow person

@Guccistarboi How does he think ๐

@Guccistarboi Jude fist investment after becoming P-Square manager. Babah been don dey strategize no be today ๐๐๐

@Guccistarboi This guy don fra

@Guccistarboi wetin the two little black birds do am true true ? ๐ญ

@Guccistarboi Gehgeh like seriously you're the best content creator in Nigeria but make e no go enter your head if not I go take that award back from you like the way Jude stone the two black birds (Peter and Paul) way been dey sit on the wall ๐๐

@Guccistarboi Geh Geh don graduate from madness with first class ๐๐๐ University of Wisdom no longer enough, e open University of Pure Bascardry

@Guccistarboi Who notice say geh geh don dey fat ๐

@Guccistarboi First man on earth to separate twins ๐

@Guccistarboi And he earned more than months allowance for this, without serving the country

@Guccistarboi "Fly away Peter, fly away Paul" Lmaooooo.

@Guccistarboi This gehgeh na fool ๐๐๐๐

@Guccistarboi This guy no well oh..Lol ๐ See as em dey breath๐

@Guccistarboi Wetin the two little black bird do you ๐ญ ๐

@Guccistarboi Geh Geh na werey ๐๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ But Jude is not a good elder brother

@Guccistarboi E reach to question Jude tru tru ๐ญ๐
