Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Geh geh before and after Messi Hattrick💔😂🤣

262,743 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von J.diaz♻️
J.diaz♻️vor 3 Monaten

He no get direction 😂😂

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 3 Monaten

anywhere belle face😂

Profilbild von Daniel🌫❤️
Daniel🌫❤️vor 3 Monaten

The guy nah snake😂

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 3 Monaten

e no get direction

Profilbild von Daniel🌫❤️
Daniel🌫❤️vor 3 Monaten

I swr Fb boss

Profilbild von BADE 👑
BADE 👑vor 3 Monaten

Where Ronaldo 😭😂

Profilbild von HerOnChain
HerOnChainvor 3 Monaten

Wetin funny me na as him dey find Ororo for back of frame

Profilbild von Macy Macy 🌴
Macy Macy 🌴vor 3 Monaten

GehGeh just be like Seun. Na two mouth dem get.

Profilbild von Shua
Shuavor 3 Monaten

He done do video just incase Ronaldo no score make e for go viral 😂😭😭

Profilbild von Debby
Debbyvor 3 Monaten

Gehgeh wey be confused human being 😂

Profilbild von WiseJP
WiseJPvor 3 Monaten

Ghe ghe go later see himself for CR7 video wey him first make burst 💥 laff 😂😂 Maybe he 4get say him get TB video 😂😂

Profilbild von D English Alhaji Media
D English Alhaji Mediavor 3 Monaten

Na black jesus

Profilbild von backup✰
backup✰vor 3 Monaten

@preccy2020 Anywhere belle face gehgeh to useless 😭🤣

Profilbild von Venerate
Veneratevor 3 Monaten

Make person help me show am these.

Profilbild von 𝐌𝐈𝐋𝐀𝐍𝐎 𝟕𝐆†
𝐌𝐈𝐋𝐀𝐍𝐎 𝟕𝐆†vor 3 Monaten

Baba sef shock😂

Profilbild von Mide | Web Developer
Mide | Web Developervor 3 Monaten

Anywhere belle face

Profilbild von Vicky🥤
Vicky🥤vor 3 Monaten

Gehgeh has no direction , Bro just dey follow trends

Profilbild von faded🪽
faded🪽vor 3 Monaten

@_heismontana Person wey dey find viral sound 😂😂

Profilbild von Kingpong
Kingpongvor 3 Monaten

@official_Gegeh make we know who your Goat is we beg😂😂

Profilbild von johnpaul
johnpaulvor 3 Monaten

Messi will humble you but no panic

Profilbild von JARO
JAROvor 3 Monaten

Burger ???

Profilbild von kuntrola
kuntrolavor 3 Monaten

GHEGHE get plenty advice na u go pick the one wey u want 😂 😹

Profilbild von Mr. Brown 🗿
Mr. Brown 🗿vor 3 Monaten

The talk wey in talk no vex me oo nah the part wey him go carry 🧹 broom 🤦💔 nah that part touch me 😥 CR7 pls prove them today !!!

Profilbild von U6e 🇺🇸
U6e 🇺🇸vor 3 Monaten

Geh Geh wey no well😂😂😂Messi don chop him left eye

Profilbild von Someone..
Someone..vor 3 Monaten

That second clip go dey very useless when Portugal comot😂😂

Profilbild von Bigzeal
Bigzealvor 3 Monaten

@ns_koded 😂😂

Profilbild von EMA
EMAvor 3 Monaten

@SunnyMarle82376 E no gree stay one place 😂

Profilbild von PLAYBOY 💙🙂‍↔️
PLAYBOY 💙🙂‍↔️vor 3 Monaten

GehGeh na black Jesus 😩

Profilbild von Chairmin Chee
Chairmin Cheevor 3 Monaten

How person hand dey make that kind sound 😂😭

Profilbild von Mavo🇦🇷
Mavo🇦🇷vor 3 Monaten

e rebel e idolo, laugh wan finish me

Profilbild von OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧vor 3 Monaten

GehGeh na just chameleon, he dey change color everyday. E nor go shock me say he go support Tinubu tomorrow 😂🤣🤣🤣

Profilbild von Duke
Dukevor 3 Monaten

this gehgeh sef 😂

Profilbild von Èxtrøv3rt 💙
Èxtrøv3rt 💙vor 3 Monaten

His eyes don clear, he see the difference Thank God I witness this when am alive

Profilbild von King Urbanaira
King Urbanairavor 3 Monaten

So Geh Geh na snake 😅😅 2 mouth nigga - Well when someone talks too much on every topic, e Dey happen

Profilbild von leo 🇦🇷🇪🇸
leo 🇦🇷🇪🇸vor 3 Monaten

This one na farmer 😭😂

Profilbild von Shedrack
Shedrackvor 3 Monaten

You really need that brain surgery bro

Ähnliche Videos