Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Geh geh na bascad 😂😂💔
708,178 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
42 Yorum

@Guccistarboi Na eim pikin weh go de watch all this clips i de pity 😂😭💔

😂😂

@Guccistarboi E don later fra finish finally😂

Long long ago

@Guccistarboi This guy is such a nuisance 😂😂

Big one 😂

@Guccistarboi See wetin person de do 😂

@Guccistarboi Bruhhh I’m rolling 😂😭

😂

@Guccistarboi Say Jude get connection wt Judas

@Guccistarboi 😂😂😂😂😂

@Guccistarboi Jude Wetting those innocent blackbirds do you ?🫵🫵😂😂😂

@Guccistarboi Wetin dey do this guy ffs 😭

@Guccistarboi Forget cruise We really need to check up on geh geh

@Guccistarboi I too love the guy , very inspirational and if you Dey follow to mumu go hard

@Guccistarboi @Derahback This guy dey take snuff istg 😭

@Guccistarboi Unrelated Sha Abeg watin this guy smoke 😂😂😂😂 Stop cana please 🙏

@Guccistarboi 😂😂😂😂

I don tire for am 😂

@Guccistarboi Na fuul😂

@Guccistarboi Haaaa na like this gehgeh later run mad😂😂😂😂

@Guccistarboi I can never h8 this guy Jesus 😭😭😭😭🤣🤣

@Guccistarboi My belle oh 😂😂😂 wetin carry me come family house ..mke my mother no think say I Dey laugh for winch meeting this night

@Guccistarboi Humiliate yourself in thid generation you will get paid

@Guccistarboi This guy don kee me 😂😂😂😂😂

@Guccistarboi Jude use one stone take kill the two little bird 😂😂🤣🤣

@Guccistarboi very anyhow person

@Guccistarboi How does he think 😂

@Guccistarboi Jude fist investment after becoming P-Square manager. Babah been don dey strategize no be today 😂😂😂

@Guccistarboi This guy don fra

@Guccistarboi wetin the two little black birds do am true true ? 😭

@Guccistarboi Gehgeh like seriously you're the best content creator in Nigeria but make e no go enter your head if not I go take that award back from you like the way Jude stone the two black birds (Peter and Paul) way been dey sit on the wall 😂😂

@Guccistarboi Geh Geh don graduate from madness with first class 😂😂💔 University of Wisdom no longer enough, e open University of Pure Bascardry

@Guccistarboi Who notice say geh geh don dey fat 😃

@Guccistarboi First man on earth to separate twins 😂

@Guccistarboi And he earned more than months allowance for this, without serving the country

@Guccistarboi "Fly away Peter, fly away Paul" Lmaooooo.

@Guccistarboi This gehgeh na fool 😂😂😂😂

@Guccistarboi This guy no well oh..Lol 😂 See as em dey breath😁

@Guccistarboi Wetin the two little black bird do you 😭 😂

@Guccistarboi Geh Geh na werey 😂🤣🤣😂🤣 But Jude is not a good elder brother

@Guccistarboi E reach to question Jude tru tru 😭😂
